
Davido Lyrics
Below are the lyrics to 10 Kilo, the fifth track from Davido’s album, 5ive, a song filled with vibrant Afrobeat rhythms and infectious energy.


RELATED: Read ‘Anything’ Lyrics by Davido
Davido – 10 Kilo Lyrics
Intro(Grey)Ye, ọrọbọ ten kiloSay this your body make me wan goỌrọbọ, ọrọbọ, ọrọbọ ten kilo (Baddest)(Loudaa)
Verse 1Ye, girl I’ll be here till the sun downSwear you dey make my mind no touch groundI no say different songs don come outBut my girl if I no sing about you wetin I wan sing o, babyYou dey make my body ayayaAnytime I dey see you I dey shamanyaIf you leave me I fit run go madWhy I no fit leave you my ọrọbọ ten kilo
ChorusSay this your body make me wan go gyrateNo fit concentrate, eyaaỌrọbọ ten kiloDey chop my money and everything I getMе I no go fit forget you baby no lie
Verse 2Drama, leavе drama for who getti powerPerson wey get plans for you no go stammerI know you no go para if I bless your azaGood times anytime ẹja nla landI don craze o for your matterAnytime I see your body no fit calm downIf na ment o, it is allowedOur loving dey too importantI don craze o for your matterAnytime I see you, body no fit calm downIf na ment o, it is allowedOur love dey too important
ChorusSay this your body make me wan go gyrateNo fit concentrate, eyaaỌrọbọ ten kiloDey chop my money and everything I getMe I no go fit forget you baby no lieSay this your body make me wan go gyrateNo fit concentrate, eyaaỌrọbọ ten kiloDey chop my money and everything I getMe I no go fit forget you baby no lie (Loudaa)
OutroSay this your body make me wan go gyrateNo fit concentrate, eyaaỌrọbọ ten kilo
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook