32.8 C
New York
Monday, July 8, 2024

Burna Boy – “Collateral Damage” Lyrics

Burna Boy Releases another thoughtful song title “Collateral Damage“, a track off his ‘African Giant’ album.

The record says we are our own problem, we just need to reason well, right & act (conquer your fear)… Listen and share your thoughts. Also get the Lyrics below

******”Collateral Lyrics“******


Oya dey dere oo
Ambassador go dey chop
Dey Dere o, And Governor go dey chop
Dey Dere o, And President go dey chop
Brother dey dere o, When dem say make we jump, we go jump (O Dey Dere)

E Dey Dere o, Ambassador go dey chop
Dey Dere o,And President go dey chop
Dey Dere o, And Governor go dey chop
Dey Dere o, When dey say make we jump, we go jump


No be for here wey dem born Jesus ehee
My country problem e pass Jesus
Because na we be our own problem ehee
Na who go come reason well? (well, well, well)

Oya dey dere o, Ambassador go dey chop (dey there ooo)
And Governor go dey chop (dey there ooo)
And President go dey chop (dey there ooo)
When dey say make we jump, we go jump (dey there ooo)
Some people go somersault (dey there ooo)
Dem get headache we go drink Panadol (dey there ooo)
Meanwhile president go dey chop (dey there ooo)
And Governor go dey chop


Now who? now who dey here?
Money dey here
The Thiefi thiefi come major
Wey make the suffer come dey here?
Suffer yapa mukutun, brukutum
Wey dey make people sukun
Tukutum, won ni inu won o dun
Brukutum, suffer yapa mutukum

The people do you well well
And dem dey laugh you well well
And dem dey see as e deh sele
Them sef dey flenjor well well
Yeah, yeah ooh
My people suffer well well
Police dey slap here well well
Hungry dey wire dem well well
Oluwa oluwa oluwa ooo

Oya dey dere o, Ambassador go dey chop (dey there ooo)
And Governor go dey chop (dey there ooo)
And President go dey chop (dey there ooo)
When dey say make we jump, we go jump (dey there ooo)
Some people go somersault (dey there ooo)
Dem get headache we go drink Panadol (dey there ooo)
Meanwhile president go dey chop (dey there ooo)
And Governor go dey chop


My people sef they fear too much
We fear the thing we no see
One day all of us go die
We always get reason to fear
Fight for your right o you go to fear
Police go slap you, you go to fear
Fight for your pikin dem, you go to fear
You go to fear fear fear


Oya dey dere o, Ambassador go dey chop (dey there ooo)
And Governor go dey chop (dey there ooo)
And President go dey chop (dey there ooo)
When dey say make we jump, we go jump (dey there ooo)
Some people go somersault (dey there ooo)
Dem get headache we go drink Panadol (dey there ooo)
Meanwhile president go dey chop (dey there ooo)
And Governor go dey chop


(dey there ooo)…..

Related Articles

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Stay Connected

0FansLike
3,912FollowersFollow
0SubscribersSubscribe

Latest Articles