Friday, June 20, 2025
Afrobeats Pulse
No Result
View All Result
  • Home
  • Latest News
  • Music
  • Reviews
  • Events
  • Artist
  • Culture
  • Lifestyle
  • Interviews
  • Videos
  • Blog
  • Home
  • Latest News
  • Music
  • Reviews
  • Events
  • Artist
  • Culture
  • Lifestyle
  • Interviews
  • Videos
  • Blog
No Result
View All Result
Afrobeats Pulse
No Result
View All Result

247 Lyrics by Seyi Vibez, Tml Vibez, Muyeez Ft Billion Solar & Nerryckole

May 18, 2024
in Blog
0 0
0
Home Blog
0
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

Seyi Vibez, Tml Vibez, Muyeez, Billion Solar and Nerryckole Lyrics

Brace yourself for the energetic vibes of “247,” the latest single by Seyi Vibez, Tml Vibez, Muyeez featuring Billion Solar and Nerryckole, get ready to sing along as you dive into the song’s captivating lyrics below.

Seyi Vibez, Tml Vibez, Muyeez, Billion Solar & Nerryckole – 247 Lyrics

Every blessings I dey see now
Na the blessing from God
Smaller wey dey on top
Olohun I no go fall
Won ni kin go harder so me I go on soun
Anyhow I dey on God
Wetin dey occur orr

Even them poeple them be hating on me
But I no fit to draw
‘Cause I gatty my God, Olohun
‘Cause my producer
As he they give me non stop
Oya je ka record look around no body to trust
‘Cause I no dey too sure

Anytime am calling u baba answer my call
Anywhere I dey perform
You know say aiye por gan
Turn up aiye por gann
Oh ah ya so me tell my nigga say
Nigga no foh for that bobo
Try make money shenking po gan
Rora gbese lekookan baby yi jowl

I am sorry baby I am sorry
I am sorry I thank God for my journey
Am not sorry to take what is for me
Am not sorry for hustling 247
Every blessings I dey see now
Na the blessing from God
Smaller wey dey on top
Olohun I no go fall

Sebiwo loni kin malo
I no go fall
Sey my blessing no go stop
I no go stress before I churp urp
If na power e for don cast una for luck up
Mosofun won nigbakan
I fell when I try so me ride on oh ah ah

‘Cause my producer
As he they give me non stop
Oya je ka record
Look around no no body to trust
‘Cause I no dey too sure

Anytime am calling u baba answer my call
Anywhere I dey perform
You know say aiye po gan
Turn up aiye po gann

Oh ayaaa so me tell my nigga sey
Nigga no foh for that bobo
Try make money shenking po gan
Rora gbese lokokan baby yi jor

I am sorry baby I am sorry
I am sorry I thank God for my journey
Am not sorry to take what is for me
Am not sorry for hustling 247

Contributors on ‘247’ Lyrics

Peter Okhide, Funmilayo Kanmodi.

Check Lyrics of latest songs here and Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Tags: Seyi VibezTML Vibez
Previous Post

Portable reacts as fan goes viral for Portable tattoo

Next Post

Kizz Daniel celebrates all time career streams

Next Post

Kizz Daniel celebrates all time career streams

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Facebook Twitter Instagram Youtube RSS
Afrobeats Pulse

Explore the vibrant world of African music and entertainment with Afro Beats. Get the latest updates on Afrobeat, Afropop, celebrity buzz, movies, and cultural trends. Your essential guide to African entertainment.

Categories

  • Artist
  • Blog
  • Burnaboy
  • Culture
  • Events
  • Interviews
  • Latest News
  • Lifestyle
  • Lyrics
  • Music
  • Reviews
  • Videos

Site Map

  • About Us
  • DMCA
  • Disclaimer
  • Cookie Privacy Policy
  • Privacy Policy
  • Terms and Conditions
  • Contact us

Copyright © 2024 Afro Beats Pulse.
Afro Beats Pulse is not responsible for the content of external sites.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In
No Result
View All Result
  • Home
  • Latest News
  • Music
  • Reviews
  • Events
  • Artist
  • Culture
  • Lifestyle
  • Interviews
  • Videos
  • Blog

Copyright © 2024 Afro Beats Pulse.
Afro Beats Pulse is not responsible for the content of external sites.