Burna Boy Lyrics
Get ready to sing along to the catchy lyrics and infectious beat of Burna Boy’s 28 Grams, the ninth track on his No Sign Of Weakness album.

Burna Boy – 28 Grams Lyrics
Intro(Ganja)For morning I (Ganja), for evening I (Ganja)For morning I (Ganja), for evening I (Ganja), I love the (Ganja)
Verse 1Twenty-eight gram, one O.Z. me have, nínú ara mi oI no fit love you like I love marijuana, make I no whine youI no dey too talk, na my mind I dey yarnMi o p’ara mi oI no dey smoke crack, I dey smoke sativaMi o gb’oja sara mi, oh(Ọmọ e don be don be)
Pre-ChorusNo go do cocaine, e go drive you locoÀwọn kan gbọn, àwọn kan dey on colos (Ọmọ e don be don be)Wọn ni so fun e, wa gbera e lekeAnd if you no take my advice, wa ṣe are e léṣe
Chorus(Ganja)Just give mе (Ganja), original (Ganja)I grow the (Ganja), I tie the (Ganja), I light my (Ganja)I need thе (Ganja), prescribe the (Ganja), medicinal (Ganja)For morning I (Ganja), for evening I (Ganja), I love the (Ganja), ah
Verse 2Ganja man, don’t go nowhere unless I smoke my igboMake una leave me, make una leave me, dey make I dey my ownI no need any disturbance, I no bother nobody, ehÀwọn kan ṣo mi la, àwọn kan je politician(Ọmọ e don be don be )
Pre-ChorusNo go do cocaine, e go drive you locoÀwọn kan gbọn, àwọn kan dey on colos (Ọmọ e don be don be )Wọn ni so fun e, wa gbera e lekeAnd if you no take my advice, wa ṣe are e léṣe
Chorus(Ganja)Just give me (Ganja), original (Ganja)I grow the (Ganja), I tie the (Ganja), I light my (Ganja)I need the (Ganja), prescribe the (Ganja), medicinal (Ganja)For morning I (Ganja), for evening I (Ganja), I love the (Ganja), ah
OutroWhat is that stench?
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook