Tuesday, June 24, 2025
Afrobeats Pulse
No Result
View All Result
  • Home
  • Latest News
  • Music
  • Reviews
  • Events
  • Artist
  • Culture
  • Lifestyle
  • Interviews
  • Videos
  • Blog
  • Home
  • Latest News
  • Music
  • Reviews
  • Events
  • Artist
  • Culture
  • Lifestyle
  • Interviews
  • Videos
  • Blog
No Result
View All Result
Afrobeats Pulse
No Result
View All Result

Blessed Lyrics by Terri Ft Bad Boy Timz & Bhadboi Oml

June 15, 2024
in Blog
0 0
0
Home Blog
0
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

Terri, Bad Boy Timz and Bhadboi Oml Lyrics

Terri’s latest single, “Blessed,” features the incredible talents of Bad Boy Timz and Bhadboi Oml. Read the song’s lyrics below and join in the catchy chorus.

Cover art for Blessed by Terri featuring Bad Boy Timz and Bhadboi OML
Blessed/ Show You Cover Art

Terri, Bad Boy Timz & Bhadboi Oml – Blessed Lyrics

Chorus: Terri
Wetin dem no know them dey talk less
That same boy them call useless
See as God e dey bless
All of dem don dey confess
Always show strength never weakness
No be by power nor my fitness
See as God e dey bless
All of dem don dey confess

Verse 1: Terri
Ibanuje o le wole mi
Blessing and blessing go dey follow me
As the matter dey go, o ye mi
Oro kudi ego, lo ba mi
Kopo ko brekеte
Ko ma fi mi shey yeyе o
Eyin mama eh sempe
Moni ja lo oni yeah yeah o
My soldier go old before e kpеmе

Chorus: Terri
Wetin dem no know them dey talk less
That same boy them call useless
See as God e dey bless
All of dem don dey confess
Always show strength never weakness
No be by power nor my fitness
See as God e dey bless
All of dem don dey confess

Verse 2: BhadBoi OML
Oh my London girls gat the booty
She know where I came from Lasgidi
And I get e one thing agidi
Omo we no gree, we no gree for nobody
Aiye o pe meji no scatter
You say wetin no pattern
Emi gbe mi wa, emi bale mi
Emi gbe mi wa, emi bale mi
Shayo pupo ni ile mi
Ibanuje ole wo ile mi eh
All of my guys we go do party
Ama pool party wo two thirty

Chorus: Terri
Wetin dem no know them dey talk less
That same boy them call useless
See as God e dey bless
All of dem don dey confess
Always show strength never weakness
No be by power nor my fitness
See as God e dey bless
All of dem don dey confess

Verse 3: Bad Boy Timz
(Shock e wan bakan)
Be re mi ni Kalakuta
Mo fi ese sha ri de Ojuelegba
Just to get e paper
Kin di omo ologo
Not akotileta aaah
Kin ni mo fe shey, ki ni mofe so
Tani mofe ba to
And if I no make am for this life
Tani mo fe ba ta ko
Oluwa dey cover me make I no jam agbako o (yes o)

Chorus: Terri
Wetin dem no know them dey talk less
That same boy them call useless
See as God e dey bless
All of dem don dey confess
Always show strength never weakness
No be by power nor my fitness
See as God e dey bless
All of dem don dey confess

Outro
Ma fi mi shey yeye (oh no no)
Ma fi mi sere (oh no no)
Ma fi agba sere (oh no no)
Ma fi mi sere eeh
(It’s STG)
Owo e lo wa
Owo e lo wa
Hands kneels and shoulder
Owo e lo wa

‘Blessed’ Lyrics Contributors

Utere Naomi, Elizabeth Clifford.

Check other latest Song Lyrics here, and get fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Tags: Bad Boy TimzBhadboi OMLTerri
Previous Post

Steal Her From Me Lyrics by Shaboozey

Next Post

Portable’s ‘Tony Montana’ reaches new heights on Audiomack

Next Post
Portable’s ‘Tony Montana’ reaches new heights on Audiomack

Portable's 'Tony Montana' reaches new heights on Audiomack

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Facebook Twitter Instagram Youtube RSS
Afrobeats Pulse

Explore the vibrant world of African music and entertainment with Afro Beats. Get the latest updates on Afrobeat, Afropop, celebrity buzz, movies, and cultural trends. Your essential guide to African entertainment.

Categories

  • Artist
  • Blog
  • Burnaboy
  • Culture
  • Events
  • Interviews
  • Latest News
  • Lifestyle
  • Lyrics
  • Music
  • Reviews
  • Videos

Site Map

  • About Us
  • DMCA
  • Disclaimer
  • Cookie Privacy Policy
  • Privacy Policy
  • Terms and Conditions
  • Contact us

Copyright © 2024 Afro Beats Pulse.
Afro Beats Pulse is not responsible for the content of external sites.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In
No Result
View All Result
  • Home
  • Latest News
  • Music
  • Reviews
  • Events
  • Artist
  • Culture
  • Lifestyle
  • Interviews
  • Videos
  • Blog

Copyright © 2024 Afro Beats Pulse.
Afro Beats Pulse is not responsible for the content of external sites.