Salle and T.I Blaze Lyrics
Embrace the power of words and music with the heartfelt lyrics of Salle’s Soul, featuring T.I Blaze.
Salle & T.I Blaze – Soul Lyrics
Shey you see this life (life)Everything I’m wanting, everything I sacrificeSo, don’t stress me, try to be my only only hype (hype)Only only hype, na money be my holy ground
Things are good hereI’m not stupid, yeahListen to me, yeahFeel the rhythm, yeahIt’s just GodMusic and the loveNothing else involvedI’m practically null
Mama prayers got my back oh (back)Where dem no want me, me, I pack oh (pack)I no dey wish person bad for my lifeMe wey I dey find how my life go betterFamily dey look up to meI dey look up to God, I dey find my rabaMake my children no ever know how their papa take struggle with sapaI’m not after you life, why you hating my living?Why they wan stop all the grace I’m receiving?Dem don forget man no be GodSuperman no be HulkDem don forget man no be GodEvery day money, no holidayIf money na sin, no holy dayI go just travel far awayParty everyday, life is one, yeah
Shey you see this life (life)Everything I’m wanting, everything I sacrificeSo, don’t stress me, try to be my only only hype (hype)Only only hype, na money be my holy ground
Things are good hereI’m not stupid, yeahListen to me, yeahFeel the rhythm, yeahIt’s just God (ah-ah, ah)Music and the love (music and the love)Nothing else involvedI’m practically null
Hmm-mm, ah-yeahHmm, ah-yeah-yeah, ahAh-ah, ah-ah (ah-ah, ah)Family dey look up to meI dey look up to God, I dey find my rabaMake my children no ever know how their papa take struggle with sapa
Check lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via Twitter and Facebook