Reeplay, Odumodublvck and Ajebo Hustlers Lyrics
Reeplay’s hit song, Refund, gets a powerful remix featuring Odumodublvck and Ajebo Hustlers, dive into the official lyrics for Refund Part 2 below.
Reeplay, Odumodublvck & Ajebo Hustlers – Refund Part 2 Lyrics
Sound the AlarmShe go need refund ooAyo make way bad boys coming throughAjebo HustlersBlvcksheep forever, blvcksheep for lifeIzgaaju till we Kpeme, Antiworld gangstars, GE records, you get meOdumodublvckReeplay
Sound the alarmI go dey for this bitch till dawnI go nearly want use flenjoKill myself till thy kingdom comeShe too dey wetin? She too dey wetin oShe too dey like dunce (Mumu)Her nyash na silicon
Why I no con march breakNa the bunda recalibrate my cartageShe no come playPick one pick twoGeneral marketNa the pum pumSend (who?) meGo MadagascarModu no press amModu no squeeze amNa yesterday dem pump amSize am fill amEasy Jeje before you burst am
Anywhere wey you buy am fromTell them say you need refundIt’s not looking uniformIt’s not looking uniformAnywhere wey you buy am fromTell them say you need refundIt’s not looking uniformIt’s not looking uniform
You suppose hear the odour ashawo kobo koboYou no fit come dey shine okpoloMe I dey match with my niggaWe dey on our widasDey watch out for who dey mormorBaka make me shout JesuKele wey hot pass ekwensuMelanin she black like ichekwuAh omo peteruNa so she dey doAnywhere wey you buy am ask them for refund no need to debunk shaOmo see na silicon see the way her ikebe shift out from her trouserAnd I clusterPut hand inside my boxerI dey nak am dey nak am the mother say Why you no dey treat her like your daughter
For night na slay mama for day time she a activistShe say her boyfriend manipulative a narcissistShe say na pepper wey the guy take her eyes e seeNa only inside Lagos you go see this kind of thingBaka wey soft like water wey dey inside selofinRebuke the devil, call on GodCall on ElohimNa angle 90 wey she give me wey dey tell on meSee kele wey I wan carry under my canopy
Anywhere wey you buy am fromTell them say you need refundIt’s not looking uniformIt’s not looking uniformAnywhere wey you buy am fromTell them say you need refundIt’s not looking uniformIt’s not looking uniform
Eki matter no longChinasa don go castMy guy go pressHer nyashAngrilyLike animalThe thing come burst on top him hand oThe thing come be like oilPus iyamaE come be like custardWey don spoil
LekpashandiTini gbekuDon swear affidavitShe don change her patternObagoBabanbola no reach am for anticsJabajantisNo arthritisI go elbow you if you come near my sideIf na fake ikebe wey you get oWhen you see me go hide
Anywhere wey you buy am fromTell them say you need refundIt’s not looking uniformIt’s not looking uniformAnywhere wey you buy am fromTell them say you need refundIt’s not looking uniformIt’s not looking uniform
Discover more of the latest chart-toppers and stay in the loop with real-time updates on X and Facebook. Explore new song lyrics here.