2Baba Lyrics
The lyrics of 2Baba’s “Kuku Google Am” emphasize lighthearted reflections on truth, opinions, and perception, encouraging listeners to check facts rather than argue needlessly. “Kuku Google Am” humorously compares famous people and qualities, suggesting “Googling” for clarity, and emphasizes wealth, celebrity, and self-reliance, emphasizing personal growth over arguments.

2Baba – Kuku Google Am Lyrics
Beyonce fine but for nyash na Nicki MinajIf na shaking Cardi B nyash shakee passMusu musuBa musu musuThe most expensive thing we steady spendingTimeArgument o argument oTime
You no believe meI no believe youNo need to argue, my guyKuku google amKuku google amKuku google amArgument o argument o kuku google amMy guy kuku google amArgument o argument oKuku google amAhh!
Omo Big Wiz money plentyTa! Na David dou passNa lie their money too shortNa Burna money tall passNo na 2Baba e don teyNa em money long passAh na Don JazzyNa em money large pass ah!Una funny gon, una funny pass BoviNo na ay no na I go dieNo na acapella no na I go saveEfe Warri boy dem dey tryBut na Ali Baba get Basketmouth pass
You no believe meI no believe youNo need to argue, my guyKuku google amKuku google amKuku google amArgument o argument o kuku google amMy guy kuku google amArgument o argument oKuku google am ahh!
The most expensive thing we steady spending omo is timeYou think you gat it but before you know no timeStart one hustle and that hustle no dey payFeel free to flip mode start ball and start to busta rhymeNo be crime to do different thingDepending on where your mind deyYou fit go straight or you hushAnd you go the crooked wayBut no say na thief dem catch be oleAnd anyway you must toPut in the work either way
You no believe meI no believe youNo need to argue, my guyKuku google amKuku google amKuku google amArgument o argument o kuku google amMy guy kuku google amArgument o argument oKuku google amAhh!
See I’m a big boy now I’ve done lota big things for sureLife has thought me many lessons and is still teaching me moreLike Zino ordinary things don’t move me no moreAnd it is wise and not by force to enter every open doorPlus e get as e be to diss Nkechi in front of blessingThis type of thing no suppose dey telli personLike life everybody no say football hard oSo if Ronaldo no score make una Messi Ronaldo
You no believe meI no believe youNo need to argue, my guyKuku google amKuku google amKuku google amArgument o argument o kuku google amMy guy kuku google amArgument o argument oKuku google amAhh!
Beyonce fine but for nyash na Nicki MinajIf na shaking Cardi B nyash shakee passIf na shaking Cardi B nyash shakee passWalahi ba musu musuWalahi ba musu musu
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via Twitter and Facebook