
Excess Van Lyrics
Uncover the profound beauty of Prophecy lyrics by Excess Van as they inspire, provoke introspection, and ignite a spark of self-discovery.


Excess Van – Prophecy Lyrics
IntroHey!Nnam moOh noAy ayAya yaya toh toh toh toh toh
ChorusEven though you wish me badI’ll be okay ohEven though you pray make I fallI’ll be okay yo-oh-oh-oh-ohNobody can avert the prophecy (Whoah!)Wey God he done put inside meNobody can tamper that blessingsWey God give me, e sure for me
Post-ChorusOgologomma ogologo mhmmGod be my ogologo mmaYou show me wondersYou gimme powerNa wetin dey make me dey conquerTurn my pains into songOmor the tears full eye when e supChange my mind from the darkAnd when the blessings come e go sure-aw-aww
Verse 1Even when I dey on my low lowMessiah dey push me dey go upPepper their eyes atarodoIf I dey pass them go lose e focusEven though they wanna killi meI go killi them sha (Kill them sha)Anything I want e make e sup for meI go get am shaa (Get am sha)
ChorusEven though you wish me bad (I’ll be!)I’ll be okay oh (I’ll be okay oh)Even though you pray make I fall (Ooooo-yeeee)I’ll be okay yo-oh-oh-oh-oh (Oh nah)Nobody can avert the prophecy (Pray-rem-pe)Wey God he done put inside meNobody can tamper that blessing (Ayyy-le-le-le)Wey God give me, e sure for me
Post-ChorusOgologomma ogologo mhmmGod be my ogologo mmaYou show me wondersYou gimme powerNa wetin dey make me dey conquerTurn my pains into song (Yeah-eee)Omor the tears full eye when e sup (Oh le le le le)Change my mind from the darkAnd when the blessings come e go sure aw-aww
Post-ChorusOgologomma ogologo mhmmGod be my ogologo mmaYou show me wondersYou gimme powerNa weytin dey make me dey conquerTurn my pains into songOmor the tears full eye when e supChange my mind from the darkAnd when the blessings come e go sure aw-aww
RefrainEven when I dey on my low lowMessiah dey push me dey go upPepper their eyes atarodoIf I dey pass them go lose e focus
OutroOhhh ohhhMmmm mmmMhmmm
Want to keep up with trending songs? Check out more song lyrics here and follow us on X and Facebook