King Perryy and Zerrydl Lyrics
Featuring Zerrydl, Cruise & Sara marks the end of King Perry’s remarkable EP, Niggas From The South, read the song’s lyrics below and get your groove on.
RELATED: Read ‘Whine Dey Go’ Lyrics by King Perryy Ft Timaya
King Perryy & Zerrydl – Cruise & Sara Lyrics
Hold amHold amHold amRugged
Jeje dey breakNo go dey shakeJeje dey break
Everything I singEverything I singBangerOne time for meMake you whine well for me kongaCall me your zaddy oma imaZaddy wey go do you transferVvs on meBaby I’m dripping ice water
Ninu Moscow won ni ko sereeru to gbe yen ki lo ko si araGet money aye mi o le leFriday na for Cruise & SaraNa normal thing no le leMan get the steeze abundantContinentalWon mo mi o kereSteady getting the pounds & dollarsMhhmmm
Omo na action film when we throw downMhmm42 don dey body shut downDem dey dance along naDem girls dem sing my song naDem know say mi bad like BurnaMake e bounce like basket ball na
Say wara waraBaby Jejely shakeBaby jejely shakeEveryday na ChristmasEvery day holidayRoly on my wristThis one no be fakeGolden earringsTo cost money deyMe and Perryy 12am we clubbingMoney money sagging in my jeansOn that light for my VSOPLight energy for wotosynthesisI want your original assNot that silicone thingContinental what? continental thing!Girly say she wanwanna shift my buttonAs I roll my bluntAs jam that tingGot her screaming ahhhhhh!!
Ninu Moscow won ni ko sereEru to gbe yen ki lo ko si araGet money aye mi o le leFriday na for Cruise & SaraNa normal thing no le leMan get the steeze abundantContinentalWon mo mi o kereSteady getting the pounds & dollarsMhhmmm
Omo na action film when we throw downMhmm42 don dey body shut downDem dey dance along naDem girls dem sing my song naDem know say mi bad like BurnaMake e bounce like basket ball na
Jeje dey breakNo go dey shakeJeje dey breakJeje dey breakJeje dey break
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via Twitter and Facebook