Balloranking Lyrics
Balloranking – Prodigi Lyrics
IntroBad boy RankingI am Balloranking(Sh-Shakablaka)You know say na zero panic, yeah-yeah
Verse 1Man, I be prodigyBut some of them-a think I be prodigalKò mà si ẹni to ri mi when I dey grindDey hustle for Bodija, ahṢebi kin le gba dollarEvery second I paste my medullaDey pour me ganja with tequilaDem call me local, we go internationalỌmọ, we dey global
Pre-ChorusMe, I never dull astray, fire burnMaami, I don knock, say me dey for your doorMummy no fọ, no 44 mi figureỌmọ, the matter long, you go never see dullJẹ kama ba ṣẹ lọ, you know I’m a bachelorAnywhere to fẹ lọ, make I be your counselorṢ’o ti ri bo ṣe ń lọ?O ti gbe mi rìn, ọmọ, o ti gbe mi lọ
ChorusỌmọ, e dey for your body (e dey for your body)I no wan hear your story (I no wan hear your story)Ah, ko s’eyi to kan mi (ko s’eyi to kan mi)Ọmọ, dem go put am for your bodyAhh, na we be the topic (na we be the topic)Let the gbẹdu enter your body (enter your body)Parte after parte (parte after parte)Show me say you sabi
Verse 2Man, I still dey on pointEven if you disappoint, I don rep mi jointMan have to dey intactEven if you know my past, I dey my past’Cause I still dey in lineEvery night, I dey onlineỌmọ, dem go try, dem no fit to kill my shineDem chop am for MalawiṢebi na Your grace washing upon meÀwọn te mi ma ti jami lẹṢe make we ready for servitess?So, I collect mi VVSLoke-loke, o ma bami ń bẹ (bami ń bẹ)All of mi dreams wey mi don take OriginJaye Santorini, wọn pọpọri miDolce and Gabbana (Dolce and Gabbana), me eèyàn Cubana (me èyàn Cubana)Me no dey bother (me no dey bother), you know say per hour
Pre-ChorusMe, I never dull astray, fire burnMaami, I don knock, say me dey for your doorMummy no fọ, no 44 mi figureỌmọ, the matter long, you go never see dullỌmọ, jẹ kama ba ṣẹ lọYou know I’m a bachelorAnywhere to fẹ lọ, make I be your counselorṢ’o ti ri bo ṣe ń lọ?O ti gbe mi rìn, ọmọ, o ti gbe mi lọ
ChorusỌmọ, e dey for your bodyI no wan hear your storyAh, ko s’eyi to kan miỌmọ, dem go put am for your bodyAhh, na we be the topicMake the gbẹdu enter your body (enter your body)Parte after parte (parte after parte)Show me say you sabi
OutroAre you ready? Tell meỌmọ kan bi one nationO ti ba mi sọrọThis kind gbẹdu ko fẹ pressureOh my God, it’s Phynest Roland on the beat
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via Twitter and Facebook