Monday, July 28, 2025
Afrobeats Pulse
No Result
View All Result
  • Home
  • Latest News
  • Music
  • Reviews
  • Events
  • Artist
  • Culture
  • Lifestyle
  • Interviews
  • Videos
  • Blog
  • Home
  • Latest News
  • Music
  • Reviews
  • Events
  • Artist
  • Culture
  • Lifestyle
  • Interviews
  • Videos
  • Blog
No Result
View All Result
Afrobeats Pulse
No Result
View All Result

Amabanga Lyrics by Anti World Gangstars & Odumodublvck

December 12, 2024
in Lyrics
0 0
0
Home Music Lyrics
0
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter


Anti World Gangstars, Odumodublvck and Reeplay Lyrics

Let the catchy lyrics of Amabanga by Anti World Gangstars, Odumodublvck, and Reeplay featuring Fatboy E, Agunna, Shagba and DJ Mono P wash over you as you sing along to the infectious beat.

Cover art for Amabanga by Anti World Gangstars Odumodublvck and Reeplay
Amabanga Cover Art

Anti World Gangstars, Odumodublvck & Reeplay – Amabanga Lyrics

One, two, three, let’s go

Now I wan party (olololo)When I commot from Panti, I free (olololo)I dey go, this Antiworld party (elelele)Elelele, olololo

Men at work, e too sureIf na my vibe wey dem wantMake dem put bodyNa we go burst your speakerTwo meters na the leastLagos to Paris, look at me, I’m himNa we dey burn the metersPlay bet, play tete, sure oddAny play, I got put body (blord)Heavyweight, anaconda, Amabanga, AntiworldNa my own plan B

No check am, e don goE dey strike, dey go like SangoAsuu, no be child’s playNo be beans, ewa goyin, mai mai

I dey put body, I dey show full faceI dey feel cozy for the ucee spaceWe dey burst setting, koti no see traceNo way, the gang no dey stay one place

We no dey stay one placeAntiworld, we too dey waka wakaNa from UK, we just lapJump on AmabangaBefore, dem been dey form for usBut now, dem no fit do us yangaBefore you go reach where we dey nowYou go need taller ladder

We dey grind, we dey workWe dey chop, e dey showYou think say I go let you overtake me?Make I knowI go bash your carI go take you off the roadI go run am on codeOn a low low low

Men at work, e too sureIf na my vibe wey dem wantMake dem put body (make dem put body o)Two meters na the leastLagos to Paris, look at me, I’m himPlay bet, play tete, sure oddAny play, I got put body (blord)Heavyweight, anaconda, Amabanga, AntiworldNa my own plan B

Money no be problemGo ask SarkodieNa them been dey ballAs e be, we don sack themYou dey wait, make dem sack my set?Omo, you go wait dieWhich kind stoner dey bring only one tie?Shima get toto wey carry nine livesSo it’s right that I hit am ten timesMy ginger is gingeredI’m kpanshing her carelessLike advert for FearlessOmo, I can careless

Banger go bim bim bim bim (aye)Sound boy go sing sing sing singThey be calling on GustavoSay mi call callHotline go dey ring ring ring ringEarpiece dey ti ti ti tiLiving large, make dem call the police100 opps, but dem no competeAma bang on any tuneMaking money with the mandem

Men at work, e too sureIf na my vibe wey dem wantMake dem put body (make dem put body o)Two meters na the leastLagos to Paris, look at me, I’m himPlay bet, play tete, sure oddAny play, I got put body (blord)Heavyweight, anaconda, Amabanga, AntiworldNa my own plan B

Now I wan partyWhen I commot from Panti, I freeI dey go, this Antiworld party

Want to keep up with the latest songs? Check out more song lyrics here and follow us on X and Facebook



Source link

Tags: AmabangaAntiGangstarsLyricsODUMODUBLVCKWorld
Previous Post

DopeNation – Gbohe (Visualizer)

Next Post

Aghogho Releases New AfroGospel Single, “No Worries” featuring Amose

Next Post
Aghogho Releases New AfroGospel Single, “No Worries” featuring Amose

Aghogho Releases New AfroGospel Single, "No Worries" featuring Amose

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Facebook Twitter Instagram Youtube RSS
Afrobeats Pulse

Explore the vibrant world of African music and entertainment with Afro Beats. Get the latest updates on Afrobeat, Afropop, celebrity buzz, movies, and cultural trends. Your essential guide to African entertainment.

Categories

  • Artist
  • Blog
  • Burnaboy
  • Culture
  • Events
  • Interviews
  • Latest News
  • Lifestyle
  • Lyrics
  • Music
  • Reviews
  • Videos

Site Map

  • About Us
  • DMCA
  • Disclaimer
  • Cookie Privacy Policy
  • Privacy Policy
  • Terms and Conditions
  • Contact us

Copyright © 2024 Afro Beats Pulse.
Afro Beats Pulse is not responsible for the content of external sites.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In
No Result
View All Result
  • Home
  • Latest News
  • Music
  • Reviews
  • Events
  • Artist
  • Culture
  • Lifestyle
  • Interviews
  • Videos
  • Blog

Copyright © 2024 Afro Beats Pulse.
Afro Beats Pulse is not responsible for the content of external sites.