
Magixx Lyrics
The theme of Sempe by Magixx revolves around resilience, divine protection, and celebrating success despite adversity, the lyrics highlight the singer’s awareness of jealousy and opposition, with many people wanting to see him fail.
RELATED: Read ‘Sexy Lady’ Lyrics by Magixx
Magixx – Sempe Lyrics
IntroWhoa Whoa WhoaOh yeah
Verse 1Tell me what I’ve not seen before for my lifeNo be chise many man want to see me fallMy brother dem wan see me fallAs long as the outcome is incomeI dey for my grindAnd I know all fingers them are not equalMy brother we are not equal say
Pre-ChorusThem no fit try, and they cannot denySay na Jah blessing cover meAnd I know that is all I needNo come dey whineTonight we getting highCelebrate my wins properlyCause tomorrow is not promised
ChorusThem no fit stop my runRun runMe I can stopStop stopWe no dey the same catty ooWo mo lorun to n DabiraHoly Ghost fire burn burn burnKinihun loba eran ran ranWe no dey the same catty ooEmi omo ologo to n dabira ooooo
Verse 2The way me live my lifeI dey like to dey live with style ooooMe I go laugh, I go danceMagbomo till the day I dieOmo sey na nobody go tell meHow to live my life ooo hmmmNo be lie ooo, hmmmOoohh ohhhh ohhhhMalo fori bebeWhen we dan dey for the streetsOti pepeAll of those wey wanna be meWan ti Sempe ooooo, hmmm hmmmIf them want to try me gan gan asoWheel barrow no be kekePass the kpo, or pass the booze make we mezeAll of those wey wanna be meWan ti sempe ooo, ohhh ohhhC Ronaldo
Pre-ChorusThem no fit try, and they cannot denySey na Jah blessing cover meAnd I know that is all I needNo come dey whineTonight we getting highCelebrate my wins properlyCause tomorrow is not promised
ChorusThem no fit stop my runRun runMe I can stopStop stopWe no dey the same catty ooWo mo lorun to n dabiraHoly Ghost fire burn burn burnKinihun loba eran ran ranWe no dey the same catty ooEmi omo ologo to n dabira ooooo
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook