Pressure Lyrics by Guchi
PressureI no dey look no dey seeAnything wey fit put me forPressureI no dey drinkNo dey smoke anythingWey fit disturb my pleasureI no fit stress onAnything wey fit put me for pressureI no dey drink no dey smoke anything
Take it easy on meI no Dey stress make you pardon me uhmmTell me wetin you needNo need your love or your companyI’m upset insideThe way you Dey my mindI no fit compriseThings you do for me
PressureI no dey look no dey seeAnything wey fit put me forPressureI no dey drinkNo dey smoke anythingWey fit disturb my pleasureI no fit stress onAnything wey fit put me for pressureI no dey drink don dey smoke anything
Please don’t block my wayAll of the things that you do to meI no fit cry na to run my raceAnd melody na my companyTake a liquor from my counterTake some smoke take some shotsTake away my thoughts from depressionAnd let me be alone from my stress and all my
PressureI no Dey look no dey seeAnything wey fit put me forPressureI no dey drinkNo dey smoke anythingWey fit disturb my pleasureI no fit stress onAnything wey fit put me for pressureI no dey drink no dey smoke anything