Wizard Chan and Odumodublvck Lyrics
Listen to Flako—Wizard Chan’s heartfelt lyrics are powerfully punctuated by Odumodublvck’s booming vocals, creating an unforgettable listening experience.

Wizard Chan & Odumodublvck – Flako Lyrics
Flako Flako Flako Flako Flako Flako
Ọmọ the swag is fireNo man dares off my burning fireSound wey dey fill with pain dem go hear amṢe make I feed your ears burning fireUh ye, ayoo, my pain oh, yawaThe reason life get purpose na say man fit kpaiSo me and my friends dem dey waste no timeSo listen to the lyrics as you listen the rhymeBut no let the message come dey pass you byUse your number 6 when you dey tackle bad mindDon’t let no man come and fuck with your vibeCause this life we only got one lifeUh ye, boys are rolling
Light up spliff, light up kpoliNo information but dem noticeFlako be ah OGBoys are rolling
Flako eh, flako eh, flako eh, flako eh, oh flakoPapi, papi, papi, papi, flakoFlako eh, flako eh, flako eh, flako eh, oh flakoWhen we are rolling me go watch your back oh oh oh
E for remain small dem for call me kpai kpoiPass the kpoli no dey linga stop storyMy, my kele too dey dwell on doggy before I give am she roll me kaliBig daddy, ọmọ, this your swag manyThe money long sotey we pack am with tanpolineTheir pocket low so their doings dey on tin-tin-niBig kala, your igbo fat oh, pampalaYou blow cana, even my lawyers dey boost graba
Na for Okochiri Wizzy been dey give me OTSay back then, forgiveness was harder thanMany men drop on a normal day pSo make we no dey bad mouth our fellow manFor their, for their ama dem dey call me ODSo when I show galala go burst for the restNobody fit stop me LA to lasgidiI go pam my igbo, immigration know my P
Pass kpoli ohKpa kpoli ohPass kpoli ohPass kpoli ohPass kpoli ohKpa kpoli ehhPass kpoli ohPass kpoli ohIria awo eh (Ehhh)
Flako, flako, flako, flako, flakoPapi, papi, papi, papi, flakoFlako eh, flako eh, flako eh, flako eh, oh flakoWhen we are rolling me go watch your back, oh oh oh
Na for Okochiri wizzy been dey give me OTForgiveness was harder thanOn a normal day pOur fellow manFor their ama dem dey call me ODBurst on a regs, oh oh ohI say e dey burst on a regs
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook