
Ruger Lyrics
Hell Cat, the penultimate track on Ruger’s latest album, BlownBoy Ru, boasts catchy lyrics—check it out and sing along!


RELATED: Read ‘Runaway’ Lyrics by Ruger & Haile
Ruger – Hell Cat Lyrics
You gotta know what you’re doingWe coming off a world tourWe killing shitGlobalLet niggas know RuCause it’s like I don’t think they understand
If you no see am happen na storyDon’t ruin my day for meI ain’t got no time on my rollie hmmAs I no see who go help me dey roll my kpoliI’m guessing we’re doneCall it a nightNo be so or dieI’m sorry my JolieJolie oh oh oh ohMan to blessed and you knowAnd when you mention my nameAll the girls go downMan used to trek on the roadNow I got wheel optionsSo hard to choose oneAll ah globe the girls dem knowHow much I care for demShey you hear sayLondon girls chop me like Nando’sHear me well when I say
OtiloIt’s far gone like a hell cat on a free roadO di olaIf you see me again be like say you see ghostOtilo farSay she wanna get back with a brotherOmo I’ve gone farHell yeah
I told niggas we ain’t playing gamesTest us and you’ll see we are the chosen onesWhy it’s likeI can’t lieI don’t even know how to explain itIt’s mad
Where una dey?Where una dey yeah-yeahFor my front repeat wetin you sayCause na my dey I dey JejeBefore you match my tailWon ma ba mi wa e de ile Yh YhBut for now I dey LAWhen I’m back you’re deadPree datYou want my dark sideWhat you seek you go findLine between peace and war tinyEither I don’t go at all or go hardExtreme measures I’ll take won’t let you go ladPray that I won’t take this matter to heartEveryday steady listen to my soul rantSwear you don make your bigger bro madYou don’t want to go that route yeah ah
If you no see am happen na storyDon’t ruin my day for meI ain’t got no time on my rollie hmmAs I no see who go help me dey roll my kpoliI’m guessing we’re doneCall it a nightNo be so or dieI’m sorry my JolieJolie oh oh oh ohMan to blessed and you knowAnd when you mention my nameAll the girls go downMan used to trek on the roadNow I got wheel optionsSo hard to choose oneAll ah globe the girls dem knowHow much I care for demShey you hear sayLondon girls chop me like Nando’sHear me well when I say
OtiloIt’s far gone like a hell cat on a free roadO di olaIf you see me again be like say you see ghostOtilo farSay she wanna get back with a brotherOmo I’ve gone farHell yeah
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook