Oxlade Lyrics
OFA; Deluxe Edition, Oxlade’s breathtaking album, culminates with the soulful sounds of Vaniti.
RELATED: Read ‘Sho Mi’ Lyrics by Oxlade
Oxlade – Vaniti Lyrics
Omo grandma l’omo no, iyeeVaniti vaniti upon vanitiIyee Oxlade from Africa
Oro ile aye mi, owo oluwa l’owa,E no dey pesin handNa baba dey bless pesin, owo oluwa l’owaBecause e no dey fall handMy grandma don teach me lessonSay even if I make am, make I no chop pesin eyeSo na why I dey live gently I dey do good and live free make my blessings no pass me by
She say na vaniti, vaniti upon vanitiMoney causing calamityCause the fame e fit scatter your sanity (ni mumsy ja mi si),She say na vaniti, vaniti upon vanitiMoney causing calamityCause the fame e fit scatter your sanity
Na why I dey tell youAsan bansa laye, omo iya mi ni suruBansa laye, nothing wey you carry come wey you go carry goAsan bansa laye, padi mi ni suruBansa laye, nothing wey you carry come wey you go carry go
Gbogbo ile to ni (is nothing)Gbogbo ferrari motor (is nothing)Gbogbo bata to ra yen (is nothing)Asan bansa na sand (is nothing)Kudi, gucci, louis vuitton (is nothing)Ko ma travel around the world (is nothing)All of the flashy things toh ni (is nothing)I swear to God my brother, omo na nothing
She say na vaniti, vaniti upon vanitiMoney causing calamityCause the fame e fit scatter your sanity (ni mumsy ja mi si)She say na vaniti, vaniti upon vanitiMoney causing calamity,’Cause the fame e fit scatter your sanity
Na why I dey tell youAsan bansa laye, omo iya mi ni suruBansa laye, nothing wey you carry come wey you go carry goAsan bansa laye, padi mi ni suruBansa laye, nothing wey you carry come wey you go carry go
Oro ile aye mi, owo oluwa l’owaE no dey pesin handNa baba dey bless pesin, owo oluwa l’owaBecause e no dey fall handMy grandma don teach me lessonSay even if I make am, make I no chop pesin eyeSo na why I dey live gently, I dey do good and live freeMake my blessings no pass me by
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook