
Woza Lyrics by 1da Banton
Intro(Easy)Original 1da Banton, yeah
Verse 1Gbedu don dey enter òParty don dey scatter òHustle na the ginger òThe money dey flow like water ò (like water ò)Gbedu don dey enter ò (gbedu don dey enter ò)Party don dey scatter ò-ò (party don dey scatter ò-ò)Hustle na the ginger òThe money go flow like water ò (money dey flow water ò)
ChorusJ?n?b?, if you see woman, hold her, j?n’b?Waist like Coca-Cola, j?n?b?Anything we order-order, ten ten, ten tenWoza (woza)Barman, kiá-kiá (woza)I dey on full la vida (local)The one wey we do yesterday, throwback, throwback (throwback, throwback)
BridgeStop-stop-stop-stop, stop-stop-stopStop-stop-stop-stop, stop-stop-stopTrábáyè, trábáyè, uh-uh gbèmi trábáyèStop-stop-stop-stop, stop-stop-stopUh-uhn-uhn, uhn-uhn-uhn, uhn-uhn-uhn, uhn-uhnStop-stop-stop-stop, stop-stop-stop
Verse 2I no dey fear woman wey carry biggie yanshI dey do anyone, carry overloadAt a time, I be Oliver carn-If I catch your girl, I go buy her a danfoMore Hennessy and money, for the girl dem wey dey like me flex, unruly (wey dey like me flex, unruly)More money, more girls on me (it’s biggie bum-bum, fisi tàn-)
ChorusJ?n’b?, if you see woman, hold her, j?n?b?Waist like Coca-Cola, j?n?b?Anything we order-order, ten ten, ten tenWoza (woza)Barman, kiá-kiá (woza)I dey on full la vida (local)The one wey we do yesterday, throwback, throwback (throwback, throwback)J?n’b?, if you see woman, hold her, j?n?b?Waist like Coca-Cola, j?n’b?Anything we order-order, ten ten, ten tenWoza (woza)Barman, kiá-kiá (woza)I dey on full la vida (local)The one wey we do yesterday, throwback, throwback (throwback, throwback)
