
Dxtiny Lyrics
Following the success of his viral hit Uncle Pele, fast-rising artist Dxtiny is back with Babcock, a new song with a catchy beat and memorable lyrics—read them below!


Dxtiny – Babcock Lyrics
OhhhYeahOhhhCraze!Yeh
Coment ça va my baeBaby tell me how you dey I know am chasing paper butI’m still chasing youAll my call way you no takeYou no dey online since SaturdayOh since Saturday babe
You dey for Babcock, I dey for UyoAm stuck on our loveTell me where you goFor my health am talking pillsBut my weight don dey reduceOh bae mmm oh baeYou dey for Babcock I dey for UyoAm stuck on our loveTell me where you goFor my health am talking pillsBut my weight don dey reduceOh bae mmm oh baeOh my Baby (My Baby)
I follow you like I am high on your saliva (My Baby)My Johnny don dey long when I no beSinner (My Bby)She do me dumebi when I no be her Rema (My Bby)And I don fall in love cause I no fit leave herMy head my chest my liver don dey pain meAsa what you do me don dey pain me If I say make I revolve she go still play meGo still play me ohOh l been dey denge for you Been dey mezebu for you Wetin dem been do for youWay I no fit do for you Mm omo lomono ohGirl is you am longing forNo go slugodo uwoo
Oh you yey for Babcock, BabcockI dey for UyoI am stuck on our loveTell me where you goFor my health, I’m taking pillsBut my weight don dey reduceOh bae mmm oh baeMy babyMy babyMy babyMy baby
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook