Bad Belle Lyrics by Tay Iwar
Pre-ChorusOoh yeahOhh yeahPeople wey dey do bad thingMake una stopBecause holy ghost fire go fire unaMmmOoh yeahOhh yeahPeople wey dey do bad thingMake una stopBecause holy ghost fire go fire una oNa Na now
ChorusI say any type of personWey think sayE no go happen for me and youWe go show them nowWe go show themFollow make we show themI say any type of personWey think sayE no go happen for me and youWe go show them nowWe go show themFollow make we show them
Verse 1Follow make we show themIts thicker than my ladyThem pockets full of brazy crazyDifferent currenciesFollow make we show themThey never saw it comingIts all in perfect timingGod gave you everything that you needSo you never ever have to worryMmm every time when the trials try to weigh us downGot to rise above itI know that God gave me everything that I needSo I never ever have to worryMm everytime when the doubt try to creep inWe gotta remind everybodyWhao whoa
Pre-ChorusOoh yeahOhh yeahPeople wey dey do bad thingMake una stopBecause holy ghost fire go fire una oMmmOoh yeahOhh yeahPeople wey dey do bad thingMake una stopBecause holy ghost fire go fire una oNa na now
Verse 2Many many problemsGot many ways to solve them soI never let them bother meI feel and I see clearYeah I know when its real my dearMy inner protection yesOhhhOnce I was lost but I found a wayToo many lessons along the wayWill i go slowSee thats something only heaven knowsI know that God gave me everything that I needSo I never ever have to worryMm everytime when the doubt try to creep inWe gotta remind everybody