Barry Jhay Lyrics
Barry Jhay’s Rest is an upbeat track with irresistible hooks and melodies guaranteed to lift your mood and get you moving; check out the lyrics below.

Barry Jhay – Rest Lyrics
IntroẸni Ọlọhun na l′Ọlọhun ni yan, omọ Ibunu AdamọLe f’apa janu o, ẹ simi ariwo
Verse 1Chale, rest, no be your face dey ′pon dollar billI never lose my cool to dead peopleSippin’ on my gin and juice (o ṣa mọọ)Spice on my ice, me just dey ‘pon my cruiseI don′t snooze, so ain′t got shit to loseỌmọ, if you ain’t talking money, shuuushI′m stacking up like I shouldẸ fi wọn lẹ, k’ọn maa wu′rungbọnWọn j’oye ọmọ to yi o gbọn oI say, me, I no dey for chọ-chọ-chọIf you dey feel me, I F with yaAnd if you don′t F with me, to hell with yaMo le gbe ẹ ni goal-goal, gbe ẹ l’handicap
Pre-ChorusNo cap, oh-oh-ohNa wetin man dey work for na im he go chop o, no food for lazy man oOh-oh, yeahAnd na the cake wey you cut for yourself na im you go chop oNo do pass yourself o, no depend on nobody o
Chorus(As ọmọ iko)Nobody, nobody, nobody o (wey like alagandabo)(Gban-gban-gba-gba-gbhalo)(Ọrọ owo nikan lo ba mi o)No depend on nobody o (gban-gban-gba-gba-gbhalo)Nobody o, nobody (gban-gban-gba-gba-gbhalo)(Ọrọ owo nikan lo ba mi o)
Verse 2Ehn, before them use ẹjọ injure meMo ti gba wọn si DNDMake nobody come dey pressure meI dey allergic to worriesYea, before them use ẹjọ injure mePe mo ti gba wọn si DNDAṣẹju l’Ọlọrun o fẹ o, aṣetẹ l′ọba aṣeju oEverybody wan go Heaven, but nobody wan dieIf you yarn them small bitter truth, body go dey do them one kindEbelebe bo, see me, see trouble, see me, see wahalaTen is happening, wetin I never see with my two koro-koro eye
Pre-ChorusNa wetin man dey work for na im he go chop o, no food for lazy man oOh-oh, ayeAnd na the cake wey you cut for yourself na im you go chop oNo do pass yourself o, no depend on nobody o
Chorus(As ọmọ iko)Nobody, nobody, nobody o (wey like alagandabo)(Gban-gban-gba-gba-ghalo)(Ọrọ owo nikan lo ba mi o)No depend on nobody o (gban-gban-gba-gba-gbhalo)Nobody, nobody, nobody o (gban-gban-gba-gba-gbhalo)(Ọrọ owo nikan lo ba mi o) nobody
OutroAs ọmọ ikoWey like alagandabo, gban-gban-gba-gba-gbhaloỌrọ owo nikan lo ba mi oOh-oh, san sanghalo, ta lo ragbo lọwọ Bebo?Ọmọ, yẹ′ri ẹ, oko, ọmọ, yẹ’ri ẹ (Sunshine)
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook