
Rest Lyrics by Barry Jhay
Intro?ni ?l?hun na l??l?hun ni yan, om? Ibunu Adam?Le f’apa janu o, ? simi ariwo
Verse 1Chale, rest, no be your face dey ?pon dollar billI never lose my cool to dead peopleSippin’ on my gin and juice (o ?a m??)Spice on my ice, me just dey ‘pon my cruiseI don?t snooze, so ain?t got shit to lose?m?, if you ain’t talking money, shuuushI?m stacking up like I should? fi w?n l?, k’?n maa wu?rungb?nW?n j’oye ?m? to yi o gb?n oI say, me, I no dey for ch?-ch?-ch?If you dey feel me, I F with yaAnd if you don?t F with me, to hell with yaMo le gbe ? ni goal-goal, gbe ? l’handicap
Pre-ChorusNo cap, oh-oh-ohNa wetin man dey work for na im he go chop o, no food for lazy man oOh-oh, yeahAnd na the cake wey you cut for yourself na im you go chop oNo do pass yourself o, no depend on nobody o
Chorus(As ?m? iko)Nobody, nobody, nobody o (wey like alagandabo)(Gban-gban-gba-gba-gbhalo)(?r? owo nikan lo ba mi o)No depend on nobody o (gban-gban-gba-gba-gbhalo)Nobody o, nobody (gban-gban-gba-gba-gbhalo)(?r? owo nikan lo ba mi o)
Verse 2Ehn, before them use ?j? injure meMo ti gba w?n si DNDMake nobody come dey pressure meI dey allergic to worriesYea, before them use ?j? injure mePe mo ti gba w?n si DNDA??ju l’?l?run o f? o, a?et? l??ba a?eju oEverybody wan go Heaven, but nobody wan dieIf you yarn them small bitter truth, body go dey do them one kindEbelebe bo, see me, see trouble, see me, see wahalaTen is happening, wetin I never see with my two koro-koro eye
Pre-ChorusNa wetin man dey work for na im he go chop o, no food for lazy man oOh-oh, ayeAnd na the cake wey you cut for yourself na im you go chop oNo do pass yourself o, no depend on nobody o
Chorus(As ?m? iko)Nobody, nobody, nobody o (wey like alagandabo)(Gban-gban-gba-gba-ghalo)(?r? owo nikan lo ba mi o)No depend on nobody o (gban-gban-gba-gba-gbhalo)Nobody, nobody, nobody o (gban-gban-gba-gba-gbhalo)(?r? owo nikan lo ba mi o) nobody
OutroAs ?m? ikoWey like alagandabo, gban-gban-gba-gba-gbhalo?r? owo nikan lo ba mi oOh-oh, san sanghalo, ta lo ragbo l?w? Bebo??m?, y??ri ?, oko, ?m?, y?’ri ? (Sunshine)
