
Kitay Lyrics
Read the lyrics below and sing along to the catchy rhythm of Kitay’s Ogogoro; let the infectious beat move you.


Kitay – Ogogoro Lyrics
All my life I′ve never seenA pretty beingYou’re my QueenAll I needBear my Kids yeah, yeahYou bring me my fantasyCan’t you seeMy love is realCalm downMy love e nor be politics ehE nor be politics oh oh ohRonke I really careOther girls dem busy bodyBut I nor send themWhen it comes to spend my moneyNa you come firstCus when I nor get any pennyNa you dey here
They nor fit understand wetin I dey feel oGyalololoThey nor fit understand wetin I dey feel oGyalololo
OlololoGyal na your love dey high meOgogoroSee me I don dey act likeI don koloIf not be you dey by meI go miss road, I go miss road oh oh
Oya babe waitNor need to go babalawo house oNormally this love e be like Jazz ohOya babe waitEverytime you come around my house oYou dey make my BP just dey rise oh-ohNo need to doubt our timeNa our timeNa make our two connect at one instanceAny man come say we go dig amSay na your loving be my solution solution
They nor fit Understand wetin I dey feel oGyalololoThey nor fit Understand wetin I dey feel oGyalololo
OlololoGyal na your love dey high meOgogoroSee me I don dey act likeI don koloIf not be you dey by meI go miss road, I go miss road oh ohI go miss road my babyMy baby boo, my baby
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook