
No Less Lyrics by Falz
Maximum enjoymentWanna make sure you rise upAnd dance to people soundGenuine and foreign musicNo more, no lessNo more, no lessNo more, no lessJust dance to Fuji Garbage
HmmAh I want to dance with my GsMo tin stunt lati 1990Mi o raye jati jatiBami wa awon girls ton like to partyMe sef I Dey gbadun baddiesOn the weekend I dey travel outBig baller bi Ansu FatiAdd everything what’s the mathema
My Shima make sense (No less)Tun tun we dey ja latest (No less)Touchdown and the town dey red (No less)Omo butter wey dey try break bread (No less)
My Shima make sense (No less)Tuntun we dey ja latest (No less)Touchdown and the town dey red (No less)Omo butter wey dey try break bread (No less)
Alapa stainless to n ja f’obinrinYou dey play, don’t bring your girl to the concertShebi you see the setting see as e Dey beYou dey play, don’t bring your girl to the concert
Emi emi emi, emi laiye miEmi Iwo iwo Iwo like miEmi emi emi, emi laiye miEmi emi emi emi, iwo like mi
AyeeeSecond verse (ehn)Oo le rimi ninu same circumstanceAra no dey San one place second timeMo ti seju si e o tun wa second signPeleSecond chance (ehn)Second try (ou)Second dance (ah)Second glass (hey)Second half (you say?)C’est comme ciC’est comme ca
Hello my dear (ehn)Pele my dear (eh eh)Sweetie my dear (Hmnn Hmnn)Darling my dear (eh eh)Honey my dear (ehn)Darling my dear (eh eh)Rora my dear (hmm hmm)Pele my dear
My Shima make sense (no less)Tun tun we dey ja latest (no less)Touchdown and the town dey red (no less)Omo butter wey dey try break bread (no less)
My Shima make sense (no less)Tun tun we dey ja latest (no less)Touchdown and the town dey red (no less)Omo butter wey dey try break bread (no less)
Hello my dearPele my dearHoney my dearBaby my dearSweetie my dearBaby my dearPele my dearPele my dear
