Victony Lyrics
Victony’s latest song, Glory, features introspective lyrics and a hard-hitting message; its powerful beat and emotional vocals create an unforgettable listening experience. Check it out below.

Victony – Glory Lyrics
Prayer for my people, beggi help me say AmenSay we no go suffer, up until forever whenBad belle dey pray, I see ya fingers in the airDem Dey copy we say way we get the upper handCome on baby you can have a lookCome see how we living, we put sparkles in the roofOnly thing wey you fit talk na halleluAll I do is win, my life a movie in a loop
Glory to God, Glory to GodSomebody say oghene dohSay them forgive me, a little loveWey I for use push, a little moreIf I talk the things, wey we doYou for tell me say, no be true talkEven when I dey for ground I dey moon walkGlory to God, Glory to God oh
Ehen caboo caboo bentaygaTequila we no dilute, bad behaviorKele wey Dey do balloon dem dey hereSee that one for black her name na temptationAnything she wants, I got it I say soChrome Hearts to remember your saviorBirkin, you go use that one playSo we for flex on everybody, wey say we be failure
(Ooh ahoo)I pray I never lose myself on this roadThem never see Ebelebe for beast modeSo I dey show them stubbornI wear my chain for head, to show my pain torments meNobody suspect, pray my heart repairI dey feel am for my bone ohI still dey feel am dem no know so eh
Glory to God, Glory to God(Ahoo)Somebody say oghene dohSay dem forgive me, a little love(Eeeh eh)Wey I for use push a little moreIf I talk the things wey we do(Oh ooh)You for tell me say no be true talkEven when I Dey for ground I Dey moon walkGlory to God, Glory to God oh
Say my, name LordSave my, saviorsRed sky, I sail onKeep my head high, and lay lowNeed a bird eye for the radarNeed a third eye for the traitorsSay my, name LordHear my
Prayer for my people, beggi help me say AmenSay we no go suffer, up until forever when(When ooh)Bad belle dey pray, I see ya fingers in the air(Air)Dem Dey copy we say way we get the upper hand(Oh ooh)Come on baby you can have a lookCome see how we living, we put sparkles in the roof(In the roof)Only thing wey you fit talk na halleluAll I do is win, my life a movie in a loop(In a loop eh)Glory to God, Glory to God
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook