BNXN Lyrics
Check out the catchy lyrics of CAPTAIN, the seventh and title track on BNXN’s new album—a song that’s both memorable and upbeat.

BNXN – Captain Lyrics
Backward never Forward ever, backward backward backward neverBackward never Forward ever, backward backward backward neverBackward never Forward ever, backward backward backward neverBackward never Forward ever, backward backward backward
Hmm Omo you see my life na the kind one, I no get time for gratificationNa big money wey I siphon, that one no come be abominationMo mo pe inu ma n bii won, anytime when they see usLese kese la ma n le won, una Dey joke, I’m seriousNa me get kpoli wey smell like Oreo, I’m smoking OGHim no like story be like e money o
As if you know me Cause my ex girlfriend too like soji o Na me dey run PBaby I did not choose this life I’m sorry o, girl the life chose meNa me get kpoli wey smell like Oreo, I’m smoking OG (Cali)Him no like story he like e money oAs if you know me (gbo mi)Cause my ex girlfriend too like soji o (Soji o)Na me dey run P, Baby I did not choose this life I’m sorry o, girl the life chose me
Kor kor kor, it’s the captain the commodoreI dey use all my full senses and I dey use all of my opoloSound it let them know I’m a son of God, from the south side you sabi nowWhile some may hate on my preferences they cannot deny sayMe I sabi gan, I sabi ganBeen active, I’ve been at this, fun odun mejeHire powers, higher powers, I’m feeling like OdumejeWho get this? let me trash itDem no sabi playMake I romance your woman, I’m feeling like I’m Omah lay
Omo you see my life na the kind one I no get time for gratification Na big money wey I siphon That one no come be abomination Mo mo pe inu ma n bii won, anytime when they see usLese kese la ma n le won, una dey joke, I’m seriousNa me get kpoli wey smell like Oreo (Oreo)
I’m smoking OG (ori lo yo mi)Him no like story he like e money oAs if you know me, cause my ex girlfriend too like soji oNa me dey run P, Baby I did not choose this life I’m sorry o, girl the life chose meNa me get kpoli wey smell like Oreo (Oreo), I’m smoking OG (Cali)Him no like story he like e money o as if you know me (gbo mi)Cause my ex girlfriend too like soji o (say na Soji o)Na me dey run P
Baby I did not choose this life I’m sorry o, girl the life chose meNa me get kpoli wey smell like Oreo (Oreo)I’m smoking OG (ori lo yo mi)Him no like story he like e money o as if you know me, cause my ex girlfriend too like soji oNa me dey run P, baby I did not choose this life I’m sorry o, girl the life chose me
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook