
Love Lyrics by Burna Boy
ChorusNa who go dey by your side, if you waka through the fire-fire?Follow you stand inside the fire, hm?Na who love me I go love, hmNa who love us we go love, hmWho go believe you, when the whole world is calling you a liar-liar? HmNa who love me I go love, hmNa who love us we go love
Verse 1No go dey live your life to impress anybody‘Cause some people worse pass satanNa who love me I go loveNa who love us we go loveEven though you lov? everybody, ev?rybody no go fit love you (Fit love you)Turn my mind, to my weaponFuck the world with a large condomAnytime you dey vex, ?m?I go like make you hear this songMe and you no be JesusSo na only who love us, we go love
RefrainUh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huhSo na only who love us, we go loveUh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huhNa who, na who, na who love us, we go love
Verse 2Tí w?n bota, uhLeave dem inside gutter, uhFocus on your bread and butter, uhFeed your sons and daughterMake sure that your mother no sufferJust dey live your life babaJust keep am real and proper, huhFocus on better customersYou know say Naija no well, my brotherSearch and you will findE no matter if they’re close to youNever buy a dream if it’s sold to youAh-ahn, ah-ahn (No be lie)
ChorusNa who go dey by your side, if you waka through fire-fire? (Fire, fire)Follow you stand inside the fire, hm? (Fire, fire)Na who love me I go love, hmNa who love us we go loveWho go believe you, when the whole world is calling you a liar-liar? (Liar, liar)Na who love me I go love, hmNa who love us we go love, hm
RefrainUh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huhNa who love us, we go loveUh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huhNa who, na who, na who love us, we go love, hmUh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huhNa who love us, we go love, hmUh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huhNa who, na who, na who love us, we go love
