Anti World Gangstars, Odumodublvck, Reeplay, M.I & Xcafino Lyrics
Get ready to groove and sing along to the energetic lyrics of Anti World Gangstars’s chart-topping hit, After God, featuring Odumodublvck, Reeplay, M.I and Xcafino.
IntroThey tell you say that uncle is not my friendIsi not my frenn (Know why)Native doctor don give Pastor wife belle (belle oh)Omo Pastor say she wan marry ImamNative doctor don give pastor wife belle o (Pastor wife belle o)Omo pastor say she wan marry ImamWey dey wear kaftan, me I don’t understandShe be woman but these days she don dey turn chop manUse your head panE be like your brain dey for frying pan (frying pan)Me sef original bad man wey dey carry mighty things like Duncan
ChorusFear human beingsOmo dem no get conscienceMe I no like nonsenseAfter God, you go fear governmentOmo fear human beings (Fear human beings)Omo dem no get conscience (Omo dem no get conscience)Me I no like nonsense (Me I no like)After God, you go fear government (After God, you go fear government)
Verse 1EhAdamma bekeBa, Back then na she first encounter nonsenseShe encounter bloodshedNa her pastor been burst e all into thereWhen her mama come, come migima handled me wellSleeping pills I dread, a girl of twelve e fuck am to deathDance galala, dance galalaDem don catch am we dance skelewu for churchE don cast on GodBe like say pastor wife sef dey formChoírmaster perch on her clitoris (Damn)Big mummies dey sweat her jeansJesus, she kolobi her niecesI can’t believe it, she even run am scissors
ChorusFear human beingsOmo dem no get conscienceMe I no like nonsenseAfter God, you go fear governmentOmo fear human beings (Fear human beings)Omo dem no get conscience (Omo dem no get conscience)Me I no like nonsense (Me I no like)M IAfter God, you go fear government (After God, you go fear government)
Verse 2Yeah after GodFactsHuman beings no dey fear punishmentWe no dey fear God, no dey fear judgment (Judgment)I don travel the circumference of this worldEverywhere it’s the same concept (Same)One girl dey hustle to make success (Eh)Make money, make friends, make progress (Eh)Her only crime was a race of press (Eh)Ran into the hands of a fake prophet (Wow)See this innocent soul is serving everyday in the churchWith a clear conscience (Clear conscience)And the sicko no dey hear consent (Wow)Everyday he’s missing ‘fore he had a fear confess (Eh)He sent it in a long-run text sayingEverybody get evil for their own koroMake we all confess (All confess)There’s levels to this evil men, it’s so complex
ChorusFear human beings (Fear human beings, Eh)Omo dem no get conscience (Ya)Me I no like nonsense (The worst part is they escape consequence)After God, you go fear government(Cause they have friends in government, yeah it’s real)Omo fear human beings (Fear human beings)Omo dem no get conscience (Omo dem no get conscience)Me I no like nonsense (Me I no like)After God, you go fear government (After God, you go fear government)
OutroNative doctor don give Pastor wife belle (belle oh)Omo Pastor say she wan marry ImamNative doctor don give pastor wife belle o (Pastor wife belle o)Omo pastor say she wan marry ImamWey dey wear kaftan, me I don’t understandShe be woman but these days she don dey turn chop manUse your head panE be like your brain dey for frying pan (frying pan)Me sef original bad man wey dey carry mighty things like Duncan
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via Twitter and Facebook