
Doncarta Lyrics
Get ready to groove and sing along to the energetic lyrics of Doncarta’s chart-topping hit, Ahead.


Doncarta – Ahead Lyrics
I been dey agree on soloShayo don dey carry me dey enter make we kpo kpoEveryday on the streets like popoIf we sight figure 8 we carry her go lunguNow my retina dey cha bra bra bra braNo go let opportunity pass my side oooHighway elevate I Dey goOmoh jaye orimi Omoh iyami you know the story ooEnjoy today forget tomorrow
Ahead ahead oooI feel like to discharge oooMe wan drink to stuporEnjoy today forget tomorrowAhead ahead oooI feel like to discharge oooMe wan drink to stuporI make it look so easyna why dem Dey wan compete me eh
So Many transportation to my destinationBut dem no fit to reach meOoo me I feel goodAnd e no get wetin they can doYou wey Dey think say you fit handle meEkwe no go fit to sample me ehReason oooMany many reason oooTo be gratefulOh nooOluwa am thankfulReason oooMany many reason oooTo be gratefulOh nooOluwa am thankfulEnjoy today forget tomorrow
Ahead ahead oooI feel like to discharge oooMe wan drink to stuporEnjoy today forget tomorrowAhead ahead oooI feel like to discharge oooMe wan drink to stupor
Reason oooMany many reason oooTo be gratefulOh nooOluwa am thankfulReason oooMany many reason oooTo be gratefulOh nooOluwa am thankfulForget tomorrow
Ahead ahead oI feel like to discharge ooSo me wan drink to stuporEnjoy today forget tomorrowAhead ahead oooI feel like to discharge oooMe wan drink to stupor
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook