
Johnny Drille and Fireboy DML Lyrics
Check out the lyrics of Johnny Drille’s soulful new song, Angelina, a collaboration with Fireboy DML, where their voices blend beautifully.


Johnny Drille & Fireboy DML – Angelina Lyrics
I’m fortunate to dey dey for your midnight thoughtsEggovin AngelinaNobody wey see you wey no dey fall like cropMy beautiful ballerinaThis is no ordinary flexWhen I see you I can’t look awayLet’s conjugate I no fi waitUh uh
Light it up light it up light it upStep in the room and you just light it upLife is short we are dust gimme loveAt any cost any damn conditionSee your affection na wetin I want
You dey my prayer for church on SundayNa holiday me and you suppose deyAlele lead the way make we go my loveLolo
Shoma wa kajo gbeOh baby AngelinaYou are the sweetest thing I knowOh baby AngelinaBody dey do mе some wayOh baby AngelinaYou are mi mеdicine my loveOh baby AngelinaShoma wa kajo gbeOh baby AngelinaYou are the sweetest thing I knowOh baby AngelinaBody dey do me some wayOh baby AngelinaYou are mi medicine my loveOh baby Angelina
Angelina, sent from heavenI’m ready now, I no fit wait one more secondWill you please say yes to my questionBefore you make a man kolo
BabyI don’t wanna play no gamesGive you my heartEverything I live for, my ladyNdema d’ona gb’asiriBut I no hear wetin dem dey talkI’m so glad that I listened to GodI’ll love you now and twice on SundaysNa honeymoon me and you suppose deyAlele lead the way make we dey go church
BabyS’oma wa ka jo gbe?Oh baby AngelinaYou are the only one I really knowOh baby AngelinaSee my body don dey do me somewayOh baby AngelinaPromise me say this thing na foreverOh baby AngelinaS’oma wa ka jo gbe?Oh baby AngelinaYou are the only one I really knowOh baby AngelinaSee my body don dey do me somewayOh baby AngelinaI promise you say this thing go last for a lifetimeOh baby Angelina
Find other latest song lyrics here and get fresh updates as they via Twitter and Facebook