Boypee, Hyce and Brown Joel Lyrics
The talented trio, Boypee, Hyce, and Brown Joel, have unleashed their Synergy EP, a culmination of their skills, the penultimate track, Another Day, is available now, with lyrics that resonate deeply.
Boypee, Hyce & Brown Joel – Another Day Lyrics
AhhYehChocoAhh yehAs I dey singAs I dey sing
My pepperlineYour kilishi pepper me for bodyOther girls dey turn jealousyFor your body wey I kolobi ohh ahEbelebe ya oThis your body fit to make man yawa oWhen you pass with the way you dey shake nyashWhen I dey depressed your bum bum gimme vibes
Bojo ba roB’oorun ba yoI don thief person pikin gbomogbomo ey The girl fine I no fit lock upShawty hold my heart and soul even down paloorArewa dumebiKa jo malo parisI fit to spend all my moneyJust want make you notice me
Ahn ahnnnnAhn ahnnnnI wan see my baby I no fit wait another dayAhn ahnnnnI wan see my baby I no fit wait another day
Fuck the romeo my JulieSay na only you I needEven on my darkest times you’re my light bebe na only you I seeCause I miss youBut the distance na issueI go take next flight I go fly to your place make I come see you bebe ehAnd I want you, I go pick table for twoCause you’re my all in oneYou’re my all in one all in one oh
Bojo ba roB’oorun ba yoI don thief person pikin gbomogbomo ey the girl fine I no fit lock upShawty hold my heart and soul even down paloorArewa dumebiKa jo malo parisI fit to spend all my moneyJust want make you notice me
Ahn ahnnnnAhn ahnnnnI wan see my baby I no fit wait another dayAhn ahnnnnAhn ahnnnnI wan see my baby I no fit wait another dayI wan see my baby I no fit wait another dayI wan see my baby I no fit wait another day
Explore Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook