
BNXN Lyrics
Feel the beat and sing along to Ashimolowo, the fifteenth track on BNXN’s CAPTAIN album, its intricate lyrics are unforgettable.


RELATED: Read ‘5hrs Till Nairobi’ Lyrics by BNXN
BNXN – Ashimolowo Lyrics
Magic, I ain’t run out of serviceI no just get time for their mentionsNo come ask me silly questions like is Ashimolowo a bad bitch?It’s magic, I ain’t run out of serviceI no just get time for their mentionsNo come ask me silly questions like is Ashimolowo a bad bitch?
Soro gbe won n’gbo ko le ye wonLook how we made it, aa oo de gbe’gbonMake dem clear my waySince no be today, wey I don dey my lane noI did not like how my nigga spoke to meE make me feel like say him no know me cause I fought for this all my lifeDem no dash me my guySo tin ba sope Allah wallahi, believe me my guy
It’s magic, I ain’t run out of serviceI no just get time for their mentionsNo come ask me silly questions like is Ashimolowo a bad bitch? (is Ashimolowo a bad bitch?)It’s magic, I ain’t run out of serviceI no just get time for their mentionsNo come ask me silly questions like is Ashimolowo a bad bitch?
Demma talk but dem no knowMany things wey dem comment but all I knowIs me I no get time to relaxI dey recharge, I no get time to revive wetin don dieWhen I roll up my igbo and I think about the journeyI’ve been on, how you think say man go relentI am a different guy, wey dey fight for my own lifelineHmm so bye bye, to relationships wey no pay I won’t lie
Dem do me dirty for back but when na my primeWey no make me to dey cry but man walahi Many things wey dem wan do me but lai-laiCause they know the boy connected pass Wi-FiAnd you know the boy gon be here till he diesI ain’t seen a nigga do it like me on my lifeMe? I dey try!
It’s magic (sabi now) I ain’t run out of serviceI no just get time for their mentionsNo come ask me silly questions like is Ashimolowo a bad bitch?(is Ashimolowo a bad bitch?)It’s magic (if you sabi now)I ain’t run out of serviceI no just get time for their mentionsNo come ask me silly questions like is Ashimolowo a bad bitch?(is Ashimolowo a bad bitch)
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook