Fido and Tiwa Savage Lyrics
The remix of Fido’s hit song “Awolowo” features Tiwa Savage, whose unique style and energy elevate the song to new heights, read the Awolowo Remix lyrics below and sing along.
RELATED: Read ‘Awolowo’ Lyrics by Fido
Fido & Tiwa Savage – Awolowo Remix Lyrics
I go smoke that ganja until I go blindYou go know say I take ganja all the timePass me the ganja give me brown rizzlerPass me the ganja light me up so highTake me over, over, I dey cloud so highFly me up oh up so highTill I find myself talking with most highSome, some think say me I don madOh
Oh he still dey goLeave am, leave am, leave amI think say him don enter that sideAs I dey let them know wetin dey my mindSome dem take me for a fool yeah
Awolo (Oh) Awolowo (Yeah-yeah)A n fa’gbo lo (Ahn) lowo lowo (lowo, lowo)Aye n lo (Ate n lo) bebe n lo (Bebe n lo)Won ba mi so (Won ba mi so)Mo ti koti kun siwonMe I no mind wetin dem go talkEwe at’egbo, na the only thing I knowAye n lo (Ahn) bebe n lo (Oh oh)Won ba mi so (Won ba mi so)Mo ti koti kun siwon
Thank you Jah for giving us rainAbundant blessings mi a Jah fi rainBlessings from a plant, eat ganja all dayPuff one, two, take off my pa-pains awayOh away, yeah yeahEmi o ma le mu’gbo t’Olu ba weRara oh, I go roll my spliff my wayMy way no be your way (Yeah-yeah)
Awolo (Oh) Awolowo (Yeah-yeah)A n fa’gbo lo (Ahn) lowo lowo (lowo, lowo)Aye n lo (Ate n lo) bebe n lo (Bebe n lo)Won ba mi so (Won ba mi so)Mo ti koti kun siwonMe I no mind wetin dem go talkEwe at’egbo, na the only thing I knowAye n lo (Ahn) bebe n lo (Oh oh)Won ba mi so (Won ba mi so)Mo ti koti kun siwon
Awolo (Oh) Awolowo (Yeah-yeah)A n fa’gbo lo (Ahn) lowo lowo (lowo, lowo)Aye n lo (Ate n lo) bebe n lo (Bebe n lo)Won ba mi so (Won ba mi so)Mo ti koti kun siwonMe I no mind wetin dem go talkEwe at’egbo, na the only thing I knowAye n lo (Ahn) bebe n lo (Oh oh)Won ba mi so (Won ba mi so)Mo ti koti kun siwon
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via Twitter and Facebook