Commas Lyrics by Ayra Starr
Intro(Initiating rage process)OhOh noEh-yeah, eh-yeah
Verse 1Na which kind life wey I never see?I carry God, so I fear nothingSteady increasing the commasComma, comma, commasOriginal, no be parodyE no fit clear for your memoryWhether na winter or summer, ajeh
Pre-ChorusBarbados, Havana, livin’ lifeSee my fire burnin’ brightWetin dey inside me?Smallie wey dey mightyDem never know I kala tori mo fineCheck and balance everything inside my mind dailyTrust me, you kiant fool me
ChorusEnergy wrong, I log off (Log off)Mowa friendly and conscious (And conscious)I’m allergic to sokusoI’m not ready for confusion (No, no, no, no)Dem telly me make I show love (Show love)Sability on gbonaEverything na connectionI’m not ready for confusion, oh
Verse 2Things happen inside lifeDraw tattoo, make I live my lifeDreams come true, if na fightFight the fight, make you no go tireFire dey go, fire dey goYou need to put your body and soulLeave your worries alone
Pre-ChorusBarbados, Havana, livin’ lifeSee my fire burnin’ brightWetin dey inside me?Smallie wey dey mightyDem never know I kala tori mo fineCheck and balance everything inside my mind dailyTrust me, you kiant fool me (Oh)
ChorusEnergy wrong, I log offMowa friendly and consciousI’m allergic to sokusoI’m not ready for confusion (No)Dem telly me make I show loveSability on gbona (On gbona)Everything na connectionI’m not ready for confusion (Confusion)OutroNa which kind life wey I never see?I carry God, so I fear nothingSteady increasing the commasComma, comma, commasEh-yeahEh-yeah, yeah-yeah (London)Steady increasing the commasComma, comma, commas