
Spyro Lyrics
Embrace the power of words and music with the heartfelt lyrics of Spyro’s Beautiful.


Spyro – Beautiful Lyrics
SpyroLo lo lo lo
The Angels are singingBeautifulChocolate ohBeautifulBlack skin caramel ohBeautifulBio bio bioBeautifulThe angels are singingBeautifulYou dey hot, the sun dey beef you ganBeautifulOther girls are crude, you’re refinedBeautifulOrekelewaBeautiful
You dey make all dem guys dem crushingAnd dem girls dem wantingThis your pretty bodyYou know say heaven sef endorse itBaby don’t stop frontingThis your pretty bodyCheck my statusNa you I dey post for my statusOnly you I wan drive for my brabusAnd I want make you dey for my caucusOya wa gbo oAll of these girls dem dey wait make you jaboBut na you wey I want for my caucusPretty body
The angels are singingBeautifulChocolate ohBeautifulBlack skin caramel ohBeautifulBio bio bioBeautifulThe angels are singingBeautifulYou dey hot, the sun dey beef you ganBeautifulOthers girls are crude, you’re refinedBeautifulOrekelewaBeautiful
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook