
Mayorkun and Davido Lyrics
Blessings On Blessings sees Mayorkun and Davido reunite, delivering a catchy tune with lyrics that are both memorable and uplifting; check it out below.


Mayorkun & Davido – Blessings On Blessings Lyrics
IntroIyeYou don’t knowBaddestYo x!!!Of la laGe geShekpe!
ChorusBlessings on blessingsI’m counting my blessingsDon’t act like you don’t knowContinental InternationalPounds ati Dollar molowo ohBad days are goneGoods days are comingJust follow who know roadAs e the beat e dey bounceAll my ladies dey go low low
Post-ChorusTaking overNo be localCarry you go far far farWho dey run am?Na God dey run amJollof no be ofadaCause I’m focused on my pAnd I no fit retreatI get the liver to dey fayaya ya ya
RefrainInside life insideInside lifeI dey live my lifeLive myInside lifeInside life insideInside lifeShey na real lifeInside inside life
Verse 1Ma je ko pami oDem say if no be moneyNobody go sabi oListen I’m not capping oMoshise mo de kaku bi RonaldinhoWon le won de le baAnd I no dey see dem for my radarMy remedy is what I likeBad energy sit down one side
ChorusBlessings on blessingsI’m counting my blessingsDon’t act like you don’t knowContinental InternationalPounds ati Dollar molowo ohBad days are goneGoods days are comingJust follow who know roadAs e the beat e dey bounceAll my ladies dey go low low
Post-ChorusTaking overNo be localCarry you go far far farWho dey run am?Na God dey run amJollof no be ofadaCause I’m focused on my pAnd I no fit retreatI get the liver to dey fayaya ya ya
Verse 2Taking overNormal normalPushing the PWe turn it overAwon picker pickerAti loader loaderIf dem enter GhanaDem go need medicalBlacko, blackerWho is the motherfucker wey dey talk say my tomorrow no go better?My jigger jigger say make I go relaxOnly God go make us bigger bigger
ChorusBlessings on blessingsI’m counting my blessingsDon’t act like you don’t knowContinental InternationalPounds ati Dollar molowo ohBad days are goneGoods days are comingJust follow who know roadAs e the beat e dey bounceAll my ladies dey go low low
Post-ChorusTaking overNo be localCarry you go far far farWho dey run am?Na God dey run amJollof no be ofadaCause I’m focused on my pAnd I no fit retreatI get the liver to dey fayaya ya ya
RefrainInside life insideInside lifeI dey live my lifeLive myInside lifeInside life insideInside lifeShey na real lifeInside inside life
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook