Omowumi and Flavour Lyrics
Sing along to the most accurate lyrics for Bottom Belle by Omawumi featuring Flavour.

Omawumi & Flavour – Bottom Belle Lyrics
IntroKokomaI standbyAdebisiKongaOmawumi’sBabyEhn, I say FlavourOmawumiBabyMama, bottom belleAbo ba bo ba bo ba boAbonsuwe!Soso Soberekon(Madskillz)Kokoma, I stand byAdebisi Konga (Ehn, hmmmm)Omawumi’s baby (Hey!)Ehn ehn, wonder (Ooh, whoa, hey!)Kokoma, I stand by (Ehn, oh, yeah)Adebisi Konga (Yeah)Omawumi’s baby (ehn!)Ehn ehn, wonderEhn ehn, wonderHey!
ChorusOga buy me bottom belleCoolu my heart yeahOga buy me bottom belleCoolu my heart yeahBonswe, azikiweBonswe, a yo, a yoBonswe, azikiweBonswe, a yo, a yo oh!(Hey, yeah) A yo, a yo oh!(Eh, yeah) A yo, a yo oh!
Verse 1You tell me say you like meMe sef tell you my own yeahWhen e reach to buy me fine thingsE wo l’aradite yeahIf I tell you say make you do me betterTry understandI say, as a woman wey like plenty moneyOya show me you fit shake your bodyYou be chairman no be for mouth eh, eh yeah!Chairman do something, pamurege
ChorusOga buy me bottom belleCoolu my heart yeah (Coolu my heart yeah)Oga buy me bottom belleCoolu my heart yeh (Everybody say!)Bonswe, (Ahan) azikiwe (Hey!)Bonswe, a yo, a yoBonswe, (hey hey!) azikiweBonswe, a yo, a yo oh!(Oyonima) A yo, a yo oh!(Hehehehehehehehey!) A yo, a yo oh!
Post-Chorus 1Flavour, (ehn) Omawumi (let’s go), baby (okay)Bottom belleAbo ba bo ba bo ba boAbonsuwe!Oya naFlavour, (ehn) Omawumi (let’s go), baby (ayy)Bottom belleAbo ba bo ba bo ba boAbonsuwe!
Verse 2The way you dey whine am go down, down low (Down low)E dey coolu my heartThe way you dey shake your bum bum bumE dey coolu my heart ohYou want am for naira or dollars? (Oh yes!)You want am for pounds or euros? (Of course!)Anything for you babyCoolu my heart ohOya dancia, dancia baby mi (Oya dancia)Kporokoto, kporokoto ogini diYeah, you dey coolu my heart ohBaby!
ChorusOga buy me bottom belleCoolu my heart yeah (Coolu my heart yeah)Oga buy me bottom belle (Ogwu osi, ahan)Coolu my heart yehBonswe, (I need to buy my belle bottom) azikiwe(I need to shop my own) Bonswe, a yo, a yo(I need to do my hair) Bonswe, azikiweBonswe, a yo, a yo oh!(Ohhh, whoaaaa) A yo, a yo oh!(Ohhhhhh) A yo, a yo oh!
Post-Chorus 2Kokoma (Ehn)I stand by (Come on)Adebisi KongaOmawumi’s babyEhn ehn, wonderKokoma (He fall am for ground, he pack am for up)I stand byAdebisi Konga (He throw am there, he throw am there)Omawumi’s babyEhn ehn, wonder
Post-Chorus 1Flavour, Omawumi, babyBottom belleAbo ba bo ba bo ba boAbonsuwe!Oya naFlavour, Omawumi, babyBottom belleAbo ba bo ba bo ba boAbonsuwe!
OutroEh ti ye, ti yeChai, eh wo!Ukwu dia!Mama bonsuwe, ‘zikiwe yeahAhan!Hee-hee, hee-hee
Want to keep up with trending songs? Check out more song lyrics here and follow us on X and Facebook