Pabrymo and Davido Lyrics
Bum Bum, Pabrymo’s latest hit featuring Davido, boasts infectious lyrics—check them out and get ready to sing along!
Pabrymo & Davido – Bum Bum Lyrics
BangerBaddestShekpeIsland girls dem dangerousJapa leave her manShe wan be with usSteeze dey chokeAnd I can never loose guardMe and all my guys too wokeSo tell me how you feeling this nightIssa party outsideGot the lala pon deckAnd the shayo don startAll the shawties on checkPicky picky one sir
But look well make you no carry monsterOya je ki idi yen gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbonIdi yen gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbonJe ki idi yen gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbonIdi yen gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbonYou must to shake bum bum bum bum bumOmo shake bum bum bum bumbumIdi yen gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbonShake bum bum bum bumbum bum
Owo waJe ka flenjoorSay them better than me abo goBaby make I buy am who your vendor?(who your vendor)Baby make I tell you bo se nloBody hotter than fireMake me scream jesusGirl you’re bad I can’t lie (can’t lie)We can take a trip to ibizaNo need visaKa ma lo dubai (bayi)Early in the mornEarly momoShawty wey don muzzWanna call concordEverything follow comeFresh to the sockAwon lo lenuNo dey hear what dem talkJam my gbeduFrom lagos to obodoAnd when them see me
Dem shoutOgologoOgologogoOgologogoBig booty girl make it clap in my lamboOya je ki idi yen gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbonIdi yen gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbonJe ki idi yen gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbonIdi yen gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbonYou must to shake bum bum bum bum bumOmo shake bum bum bum bumbumIdi yen gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbonShake bum bum bum bumbum bum
Girly what you wantI go give youI go give youI get barEven my guys tooShake your body danceNo dey do like statuePresidential it comes with the ice tooJam my gbeduFrom lagos to obodoAnd when them see me
Dem shoutOgologoOgologogoOgologogoBig booty girl make it clap in my lamboOya je ki idi yen gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbonIdi yen gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbonJe ki idi yen gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbonIdi yen gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbonYou must to shake bum bum bum bum bumOmo shake bum bum bum bumbumIdi yen gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbonShake bum bum bum bumbum bum
Check lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook