
Runda Lyrics
Runda’s latest release, Child of God, boasts catchy lyrics and a memorable melody that will quickly get stuck in your head. Check them out below!


Runda – Child Of God Lyrics
Ahhn ahRundy babyAhhn ah
Mi affi look to the sky and sayPray make all the blessings come my wayWon le mu mi, mosare round the gate Fona han mi baba say no delay Carry my matter for your head Make all my foes wan craze Counting on the stars aje Rundy go disturb aje
Ahh ah ahCause I beChild of GodSeeking for your child supportAs I dey pray, I go carry my cross Say this life na turn by turnChild of GodSeeking for your child supportAs i dey pray, I go carry my cross For this life na turn by turnAll the blessings put am for my body (yeh)
Aston Martin (yeh)Richard Millie (ahn)Wire daddy (ahh)Wire mummy (ahh)For my body oh ahGC baby put am for their body (yah)Like tsunami (ah)Lionel Messi (oh ah)Pa won tan (ahh)Se wan leyin (yeah)Fun won tan
Unto the next onePut your hands in the air if you want some more (ahn)Omo ologe je kan mo (ahh)Gbedu wey dey carry dem foAnd if you reason the reason wey fit to put man in feelingswey fit to put man in feelings gan ganMope ko de si nkan nkanEni n fabo, loma need konkonAh ah yah
Child of GodSeeking for your child supportAs I dey pray, I go carry my crossSay this life na turn by turnChild of GodSeeking for your child supportAs i dey pray, I go carry my cross For this life na turn by turnAll the blessings put am for my body (yeh)
Aston Martin (yeh)Richard Millie (ahn)Wire daddy (ahh)Wire mummy (ahh)For my body oh ahGC baby put am for their body (yah)Like tsunami (ah)Lionel Messi (oh ah)Pa won tan (ahh)Se wan leyin (yeah)Fun won tan
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook