Niphkeys, Zinoleesky and BNXN Lyrics
Niphkeys and Zinoleesky alongside BNXN are back with another enchanting song, get ready to be captivated by the lyrics below and sing along to the mesmerizing Close To Me by the trio.
Niphkeys, Zinoleesky & BNXN – Close To Me Lyrics
IBK IBKNiphkeys Niphkeys
If you fit tell me say you dey for meIt will be nice honeyI no go be the first to get Kele, wey no dey try for mePause wait a minute for meOhh ohhMake e no cause gbege eBefore we misinterpret each otherMake I tell you as e dey be oh na na na
Ohh! Girl, your body nice, aje!You should be with a guy like me’Cause you know say no be fight I deyBring your body close to meThe boys dem dey look your bodyMa dawunlohun bebe eh eh eh’Cause you say no be fight I deyBring your body close to meOh oh!
I dey for your side, but kofewaWaiting on the road side for kusenlaShey na because you fine, tori o ni di nlaBa mi pe bobo NiphkeysKo ba mi fa llu yaaaE ba mi pe Niphkeys, na him sabi do this thingOri Omole to wo GstringShe like to dey gist meI love it when she kiss meTa ba se tan, ka ni 6 kidsAhn
Stay with me, don’t come and goShe’s too fine, toyin tomatoLet me be your commandoBaby fun mi lowo bi ti OrlandoBaby je a soro, jasoroEmi ati awon temi a ma mu e mo naFunmi ni freestyleKa ma banko loAnywhere you go, baby jajoloAhn ahn ahn ahn
Ohh! Girl, your body nice, aje!You should be with a guy like me’Cause you know say no be fight I deyBring your body close to meThe boys dem dey look your bodyMa dawunlohun bebe eh eh ehCause you say no be fight I dyBring your body close to meOh oh!
I dey for your side, but kofewaWaiting on the road side for kusenlaShey na because you fine, tori o ni di nlaBa mi pe bobo NiphkeysKo ba mi fa llu yaaaE ba mi pe Niphkeys, na him sabi do this thingOri Omole to wo GestringShe like to dey gist meI love it when she kiss meTa ba se tan, ka ni 6 kidsAhn
Check lyrics of new songs here, and get fresh updates as they drop via X (formerly Twitter) and Facebook