Guchi, Masterkraft and Odumodublvck Lyrics
Guchi’s latest masterpiece, Composure, features Odumodublvck’s distinct, soulful vocals and Masterkraft’s signature, driving beat; read the song’s lyrics below.

Guchi, Masterkraft & Odumodublvck – Composure Lyrics
I dey stagger but I no fit to lose my composureAll is in order, Hennessy no go put me for motionAhh, ojoroOluwa don buy me zoboMake I dey shut down shows, colomboDem go dey halla my name on reload
Me and my banniesWe dey high fashion on topQuilox everyday on soft, mpepenepe and we no dey foAnd so what?Wey your bobo? Make you lend amIf the pass too sweet, colonize amMasta, give me instrumentalSee the gbedu too sweet, e dey enter
Basically, I dey throway money like CubanaWho be that putana?Question my voltage, your fatherWhen them send invoice, na who dey sort am?As an Abuja boy, I go pattern shisha, cool downKalaYahuza, I order MassaGizzard full groundDole doleLoke lokeDJ, okayPlay me GobeAmarya, play your tape
Hushpuppi dealings na him I runFor the club they can never treat me one kindI show them my handHushpuppi dealings na him I runFor the club, dem been wan come treat me one kindUntil I show them my hand
Me and my banniesWe dey high fashion on topQuilox everyday on soft, mpepenepe and we no dey foAnd so what?Wey your bobo? Make you lend amIf the pass too sweet, colonize amMasta, give me instrumentalSee the gbedu too sweet, e dey enter
Hennessy Gbemi trabayeSo no ginger me, no ginger No shalayeHennessy Gbemi trabayeSo no ginger me, no ginger No shalaye
I dey stagger but I no fit to lose my ComposureAll is in order
Me and my banniesWe dey high fashion on topQuilox everyday on soft, mpepenepe and we no dey foAnd so what?Wey your bobo? Make you lend amIf the pass too sweet, colonize amMasta, give me instrumentalSee the gbedu too sweet, e dey enter
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via Twitter and Facebook