Nasboi and Joeboy Lyrics
Read and sing along to Confession lyrics by Nasboi, featuring Joeboy. Confession is the sixth track on Nasboi’s debut album, I.N.I.T (In Nasboi I Trust).
RELATED: Read ‘Could This Be Love’ Lyrics by Nasboi Ft Chike
Nasboi & Joeboy – Confession Lyrics
Pon deckYeba yeba yiFight for you my lifeDey here so
ConfessionI get confessionI don do wetin I no suppose to doI fall in love againOh bebeElo lo ma jeOmoge mi, ki lo feNitori iwo ni mofe, baby
I swear na loveI swear na loveIf e no be for your love ohI for don comotI komot my dearIf e no be for your love ohI for dey airportIf e no be for your love ohHow I wan beIf e no be for your love oh
So mi soNo mind dem isokusoNo leave me aloneNo disconnect chargie ohI dey beg you ohLoving you na crime, I go jail for youLuxury loving girl, Hushpuppi for youPass me your love, no letting goA very fine girl from JalingoEh hmmmSo mi soTeach me, my professorIf you say make I doI go do anythingI dey fit fight for love
My confessionI swear na loveIf e no be for your love ohI for don comotI komot my dearIf e no be for your love ohI for dey airportIf e no be for your love ohHow I wan beIf e no be for your love oh
Na love ohNa love ohOh na love ohI fall for youI fall like wall of Jericho
I swear na loveI swear na loveIf e no be for your love ohI for don comotI komot my dearIf e no be for your love ohI for dey airportIf e no be for your love ohHow I wan beIf e no be for your love ohI swear na loveIf e no be for your love ohI for don comotI komot my dearIf e no be for your love ohI for dey airportIf e no be for your love ohHow I wan beIf e no be for your love oh
If e no be for the love, why I do like this?If e no be for the love, how I wan be?Nasboi
Find and explore lyrics from other music genres here
Get Fresh updates as they drop via X (formerly Twitter) and Facebook