
Magixx Lyrics
Leading off Magixx’s debut album, I Dream In Color, the introductory track, Consistently, immediately grabs your attention; explore its lyrics below.


RELATED: Read ‘Voices’ Lyrics by Magixx
Magixx – Consistently Lyrics
Consistency agilitySey them be doubt my abilityBut right now, sey them dey feeling meConsistency agilitySey them be doubt my abilityBut right now, sey them dey feeling me
And all those tears I criedDidn’t know that I’ll be so blessedBrother man I feel blessedBrother man I’m so blessedAnd plenty devils in my lifeTryna make me feel less oTryna make I feel lessTrying to make I feel less
And nobody oooNobody nobody, fit relate oooAnd nobody oooNobody nobody, fit relate oooNa only mе know where I’m going to
Tryna hold my tears whilе I write these songCause plenty don sup wey I no fit talkBecause na me dey for meWhen nobody dey for me2020 was the goalIt was a sad day mama had the strokeSo many demons wey dey fight for me soulsBut I stay strong cause Baba God knowBecause me know for my lifeSey me a gon be special oneSo me no dey frightSo I put in the grind and workTell my papa sey everything so soft ooo
Consistency agilitySey them be doubt my abilityBut right now, sey them dey feeling meConsistency agilitySey them be doubt my abilityBut right now, sey them dey feeling me
And all those tears I criedDidn’t know that I’ll be so blessed oBrother man I feel blessedBrother man I’m so blessedAnd Plenty devils in my lifeTryna make me feel less oTryna make I feel lessTrying to make I feel less
And nobody oooNobody nobody, fit relate oooAnd nobody oooNobody nobody, fit relate oooNa only me know where I’m going to
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook