BNXN and Victony Lyrics
BNXN’s CAPTAIN album features the penultimate track, Cough Syrup, a collaboration with Victony that’s worth listening to for its insightful and conscious lyrics.

BNXN & Victony – Cough Syrup Lyrics
How many man wey go follow my body to go (huh) casket ohHow many mouth wey go talk before you go full d basket ohHow many stamps you go knack before you go full, your passport ohAnd if e pass ten make you stop to follow me talkBefore yori yori leave Bracket mouthI dey write my songs on a low keyAbi shey you think say I be novice ohWrite my songs on a low key
Before Don Jay put the mo in the MohitsBefore Ricky Ross put the may in the MaybachBefore them peter and paul separate (ah)Before Jimmy Jay even start to dey playbackEven before Kim K decorate her body oh
It’s a must I go hustle from the sun up until sun downIn the blood of Jesús, I go dissolve my brotherYou go first buy cough syrup before you talku for my matterCause e go fit choke ehh ahAnd e go fit choke oooh ooh ohCause e go fit choke ehh ahAnd e go fit choke oooh ooh oh
You know how many times dem go choke if they roll my igbo?Countless ohAnd the flow is coming cold like an Eskimo, perfect ohThe thing they talking online man I really don’t know, pointless ohYou see say dem go gather round to dey discuss bout the big boss, you know I’m the subject ohCause I dey write my songs on a dailyYou no fit to hear say dem no pay me well e oCause me I fit savage like na me sing girlie oCall me Buju-ranking, it’s way beyond their understandingI’ve been stone cold, you no know, how you go jonze me wey sabi road?Me wey I no dey do kpokpotikpo Straight to the point and they can’t touch my flowIt’s why dem boy, testing me, really envy me Cause no ability, to put their melodies together
Enemy, they really watching me, they really hoping I, will never get my shit togetherDem boy, testing me, really envy me, cause no ability, to put their melodies together,Enemy, they really watching me, they really hoping I, will never get my shit together
It’s a must I go hustle from the sun up until sun downIn the blood of Jesus, I go dissolve oh my brodaYou go first buy cough syrup before you talku for my matterCause e go fit choke ehh ahAnd e go fit choke oooh ooh
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook