Saturday, June 21, 2025
Afrobeats Pulse
No Result
View All Result
  • Home
  • Latest News
  • Music
  • Reviews
  • Events
  • Artist
  • Culture
  • Lifestyle
  • Interviews
  • Videos
  • Blog
  • Home
  • Latest News
  • Music
  • Reviews
  • Events
  • Artist
  • Culture
  • Lifestyle
  • Interviews
  • Videos
  • Blog
No Result
View All Result
Afrobeats Pulse
No Result
View All Result

Damo K Feat. Mohbad – “Nibo” Lyrics

January 13, 2024
in Blog
0 0
0
Home Blog
0
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter
Damo K Feat. Mohbad - Nibo
Damo K Feat. Mohbad – Nibo

“Nibo” Lyrics by Damo K Feat. Mohbad

Bizzy
Original o
Istolobo won
I don call the kele make she enter bolt dey come
I don call Isokoboy e send me odejiji
I say I don dey on things and things ganjaman styleh (Ganjaman styleh)
So many things don dey my body me I no get time o

Nibo, Nibolowa
Where you don reach
Nibo, Nibolowa
Maa talk to the bike guy
Nibo, Nibolowa
Oga where una dey
Where you don dey, where you dun
Nibo, Nibolowa

Dey come, dey come, dey come front
Say my head e dey hot
My chest e dey burn
Agbalagba dey para
See me see palava
My head e dey hot
My chest e dey burn
Agbalagba dey para
See me see palava
Where you don reach
Kpenkpele kii gbe
Maa talk to the bike guy
Kpelekpe kpenkpele kii gbe
I don dey call your number you no dey pick

Now e no dey available
This thing wey dey sup girlie me I no gbadu
Mi o gbadun
And I don shayo o
Say my eye don dotty
Make I call my paddy o
Make e come deliver me
Tiny
Nibo, Nibolowa
Tiny you where you first dey nau
Nibo, Nibolowa
Oya Abeg no vex, send me her number
Nibo, Nibolowa
She go come, I go pay
Where you dey now

Nibo, Nibolowa
Tiny come through for me na
Say my head e dey hot
My chest e dey burn
Agbalagba dey para
See me see palava
My head e dey hot
My chest e dey burn
Agbalagba dey para
See me see palava

Tags: AfroAfrobeatsDamo KLyricsNigeria
Previous Post

Xabi Alonso clears the air on his future at Bayer Leverkusen

Next Post

Black Sherif – “Konongo Zongo” Lyrics

Next Post
Black Sherif – “Konongo Zongo” Lyrics

Black Sherif – “Konongo Zongo” Lyrics

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Facebook Twitter Instagram Youtube RSS
Afrobeats Pulse

Explore the vibrant world of African music and entertainment with Afro Beats. Get the latest updates on Afrobeat, Afropop, celebrity buzz, movies, and cultural trends. Your essential guide to African entertainment.

Categories

  • Artist
  • Blog
  • Burnaboy
  • Culture
  • Events
  • Interviews
  • Latest News
  • Lifestyle
  • Lyrics
  • Music
  • Reviews
  • Videos

Site Map

  • About Us
  • DMCA
  • Disclaimer
  • Cookie Privacy Policy
  • Privacy Policy
  • Terms and Conditions
  • Contact us

Copyright © 2024 Afro Beats Pulse.
Afro Beats Pulse is not responsible for the content of external sites.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In
No Result
View All Result
  • Home
  • Latest News
  • Music
  • Reviews
  • Events
  • Artist
  • Culture
  • Lifestyle
  • Interviews
  • Videos
  • Blog

Copyright © 2024 Afro Beats Pulse.
Afro Beats Pulse is not responsible for the content of external sites.