Omizzy and Zlatan Lyrics
Get ready to groove and sing along to the infectious beat and energetic lyrics of Omizzy’s chart-topping hit, Danfo Driver II, featuring Zlatan.

Omizzy & Zlatan – Danfo Driver II Lyrics
Bi le!
Waka waka waka waka waka dey goAs I dey on the roadMake dem clear the coastI dey Sierra LeoneKo si iṣoroHoly, Holy GhostShow me the roadWetin I no seeYou can seeOnly good days for my calendarRoll my thing, roll my lalaNo wan things wey go cause kasala
Countless ups and downBut thank God for thatGive gratitude to the Most HighTo get what I want me I gus to fightJust to fly
I don waka pass danfo driver (shonbe)Ikate, Ologolo (shonbe)Ojuelegba, Bode Thomas (shonbe)Sho n, shonbe niI don waka kilometers (shonbe)Ikate, Ologolo (shonbe)Ojuelegba, Bode Thomas (shonbe)Shon shon Shonbe
Before my Agege bread turn to sliceBefore all my pada turn to iceI go dey freestyle, dem go say make I restSometimes I dey wonder if oil dey my headIf seven of us gather even 2k no go dropHolder dey for club way we no say we no go popEverywhere no stew, our okro no dey drawWindow shop for mall but we still know say it go supAll on GodNow when dem see me, when dem see on the tele’Dem go dey regret everything wey dem tell me, wey dem tell meAll the doubting Thomas and there shenkingsOluwa ju wọn lọ, na why dem no fit test me
Countless ups and downBut thank God for thatGive gratitude to the Most HighTo get what I want me I gus to fightJust to fly
I don waka pass danfo driver (shonbe)Ikate, Ologolo (shonbe)Ojuelegba, Bode Thomas (shonbe)Sho n, shonbeI don waka kilometers (shonbe)Ikate, Ologolo (shonbe)Ojuelegba, Bode Thomas (shonbeShon shon shonbe ni
I don waka pass danfo driverI don waka pass danfo driverI don waka pass danfo driverI don waka pass danfo driver
RELATED: Watch ‘Danfo Driver II’ Lyrics Breakdown by Omizzy
Find other latest song lyrics here and get fresh updates as they via Twitter and Facebook