Burna Boy Lyrics
Sampling Lagbaja’s iconic Gra Gra, Burna Boy’s Dem Dey creates a masterful blend of Afrobeat rhythms and modern lyricism, the lyrics below will have you singing along.

Burna Boy – Dem Dey Lyrics
Pre-ChorusNo do, no do, no do, no doNo do, no do (No do, no do)No do, no do (No do, no do)Mo ṣa sọ fún (No do, no do)If you no get me (No do, no do)Forget about it (No do, no do)I no buy Lambo’ (No do, no do)Is that why you are shouting? (No do, no do)
ChorusDem deyWhere dem dey?I no dey see dem, ah-ahnWhere dem dey? (No do, no do)
Verse 1A little investment in clitocurrencyEvery bo-bo-body, ya’nu si
ChorusDem deyWhere dem dey?I no dey see dem, ah-ahnWhere dem dey?
Verse 2Dapada o n gbóná s’owo dem no fit handle meOdogwu is wise, can’t you see? (Can’t you see?)
Refrain(No do, no do)Ko de sere ninu gaza (No do, no do)Wọn a de ma ri shegе banza, (No do, no do)Wọn a de gbó o pansa, pansa (No do, no do)It’s a banger, shokoloko banO da
Verse 3Thank you for your supportOn God, of courseTo thе people wey just come, on boardYou are all, very, very welcome (‘Come, ‘come)If you feel say I dey pompous, go to the bridge and jump offSwallow the river, and if I no deliverFuck my woman
Verse 4(No do, no do)How many break yet? (No do, no do)How many shut down? (No do, no do)Òun ẹni la n gbé (No do, no do)La n gbé lárugẹ (No do, no do)No make me suspect (No do, no do)Ogbeni, stop ṣe be (No do, no do)All your connect don call meẸnì ba gbe’ge si ma ya niṢe e ma damo o te ba ri?Sare, sare o (Sare)Sare, sare o (Sare)Jaiye k’aye, ohMaye ko de kan aiye
Pre-Chorus(No do, no do, no do, no do)No do, no do (No do, no do)No do, no do (No do, no do)Mo ṣa sọ fún (No do, no do)If you no get me (No do, no do)Forget about it (No do, no do)I no buy Lambo’ (No do, no do)Is that why you are shouting? (No do, no do)
ChorusDem deyWhere dem dey?I no dey see dem, ah-ahnWhere dem dey?Dem deyWhere dem dey?I no dey see dem, ah-ahnWhere dem dey?
Post-ChorusKo de sere ninu gazaWọn a de ma ri shege banzaWọn a de gbó o pansa, pansaIt’s a banger, shokoloko banO da
OutroOloye, oloyeOloye, oloyeOloye, oloyeOloye, oloye
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook