
Olivetheboy Lyrics
Check out the funky lyrics below for Design, track four on Olivetheboy’s new EP, Out Of The Blue. The song is characterized by a driving bass line and infectious rhythm.


RELATED: Read ‘Tattoo’ Lyrics by Olivetheboy
Olivetheboy – Design Lyrics
For so long been looking for true loveI sight you and my search is overMake I be your 911You can call me when you need a shoulderSo what’s popping na?Seen so many girls and girl I’m quite popularBut I still fall for yaSomething bout your body wey dey burst my medulla
Melanin (Dey eh)Figure 8 (Dey eh)Baby face (Dey eh)Body set (Dey eh)Whether night or (Day eh)Girl, you ate (Ate)Wherever you (Dey)I go dey eh
Ɔdɔ you that girl wey dey inside my headFine girl wey dey disturb my chestOh shawtyGo shawtyYeah go shawtyƆdɔ you that girl wey dey inside my headFine girl wey dey disturb my chestOh shawtyGo shawtyYeah go shawty
AaahAaahMy beautiful designYou don’t need no designerCause you already designed oAaahAaahMy beautiful designYou don’t need no designerCause you already designed o
Oh baby, I want to knowDid Noah make the arc wey dey your back ohWhen knees are bendingThe view is so so temptingShe get all of the machines wey go make a brother singWey go make a brother sin oAll of the antics wey steal meAll of the antics we carry me goSomething bout your body wey dey burst my medula
Melanin (Dey eh)Figure 8 (Dey eh)Baby face (Dey eh)Body set (Dey eh)Whether night or (Day eh)Girl, you ate (Ate)Wherever you (Dey)I go dey ehhhƆdɔ you that girl wey dey inside my headFine girl wey dey disturb my chest
Oh shawtyGo shawtyYeah go shawtyƆdɔ you that girl wey dey inside my headFine girl wey dey disturb my chestOh shawtyGo shawtyYeah go shawty
AaahAaahMy beautiful designYou don’t need no designerCause you already designed oAaahAaahMy beautiful designYou don’t need no designerCause you already designed o
Find other latest song lyrics here and get fresh updates as they via Twitter and Facebook