Kel-P and Wande Coal Lyrics
Die For You, the final track on Kel-P and Wande Coal’s explosive EP, Best Of Both Worlds, is a powerful closer; read the lyrics and sing along.

RELATED: Read ‘Call Again’ Lyrics by Kel-P & Wande Coal
Kel-P & Wande Coal – Die For You Lyrics
It’s Wande Coal againIt’s Wande Coal againIt’s kel-p vibes
Is there anything that you want me to do for you?Baby, you know that I’m down for youYou know that I’m spending all my doe on youIt’s been real, you knowNkan to ba bi mi I’ll give to youI’ll really really give, you knowAnd I dey think of how I go put some “ice” on youYou know I’ll make you freezing cold
She tell me say she no wan leave meLeave meEven me sef I no wan leave youNa every day the kele wan see meSee meNa every day dem kele wan do me
Latijo yi ti mo ti wa eOma ti kpe ti no wa ti peBelieve in meDo you believe in me?
I will die for youDie for youAnything you ask me, I will buy for youI will die for youDie for youAnything you want me, I will buy for youOma ti kpe ti no wa ti pe
She no know how the story just dey goWC no dey like to just dey knack am and goFor a little vacay, I’m on a Ghana must goEvery day, I put the money in a brown envelopeOpen up the envelopeOnce she see the money, she say I’m so dopeShe say make I promise am say I no go goAnd I say make I give her one before she go go
Omo yoruba ni mi to gbonaOmo losha nimi mo gbona lowoNo be jonesing mo lowo sowoOdumodu mo gbowo sowoLatijo yi ti mo ti wa eOma ti kpe ti no wa ti peBelieve in meDo you believe in me?
I will die for youDie for youAnything you ask me, I will buy for youAnything you wantI will die for youDie for youAnything you want me, I will buy for you
Oma ti kpe ti no wa ti peIskaba
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook