
Erigga Lyrics
Dirty Boxers, the nearly-final track on Erigga’s new album, G.O.A.T, boasts hard-hitting lyrics—check them out below.


Erigga – Dirty Boxers Lyrics
My pa say ashawo no dey train fowlSmall bress no be tangerineYour babalawo na barayo who say my hand cleanAs Akara woman dey turn collect the money cupArea a say lockup but who go sorry for weTill dem catch us beat us use us do E.gIf no be pidgin Tunechi do pass like disNa we be condemn where we dey gather dem no born u well to come thereYou no go wan leéIf he voice loud again quite e iPhone 6Who give a fuck if your elder sist dey fuck – policeSiren dey outside our compound who dem find come niCause if na me I don cross kporkpor too dey stressBefore them open our gate fence don touch my kneelI no get power to explain, canna dey pocket money Dey to press
Smoke Igbo sample dirty boxersTurn action bitter for mouth no make you gangsterHold that imposter professional rhymerNa rap we dey talk no space for dirty boxersBag LV (heavy) no space for dirty boxers
Make this one no come go die for person handE dey rake breeze no dey him nyashNa fight Akpos go settle when e kill personRun comot area full family na beermeseLife be like back of eba get a gribBefore e slip different lip one beerTo Nutella na peanut I no lie for youBefore that line go over your head better digweNa peer pressure make me dey inside this car dey goNo be say the matter concern me but what to doIf I say I no go go I be woman wrapperNicki Minaj we press body inside two point 2I know the area I dey toast one babe for thereRoad clear no police fire am dey goCall her to confirm I wish I know we go findI for decline na her brother how I wan take know
Smoke Igbo sample dirty boxersTurn action bitter for mouth no make you gangsterMy friend gbese find some where go playBag LV (heavy) no space for dirty boxers
Drive your motor dey go no make me whine downYou no know before no make me whine downE go too bloody I dey paranoid as I dey soI no know you from anywhere I fit go whine downGun shootsssssss
Find other latest music lyrics here and get fresh updates as they via Twitter and Facebook